Ahn ahn
ahhahhahhahh
I still dey wonder
I still dey wonder
So many things to talk about
Wonder why people get attention when they die
Wonder why Stevie no dey see
Wonder why people gaz dey struggle to survive
Wonder why people be picking war over peace
Wonder why people no fit love David and Wiz
Wonder why guys judge a lady by physique
And I wonder why ladies judge a n**** by his whip
Wonder why you wanna bring another brother down
All because you and a blogger wan trend
Wonder why there are seven wonders in the universe
But I still wonder why wonders shall never end
And I still wonder why sometimes I cannot blend
Still wonder why enemies pretend to be your friends
Wonder why time is long and life is short
And I wonder why I never buy Ferrari yet
(Ayaya)
Ahn ahn
ahhahhahhahh
I still dey wonder
I still dey wonder
Tell the people we are ready
We bad and ready
No go act shady
Give them on a daily
I dey think if some people sef dey wonder
I dey wonder if some people sef dey think
For this world ,the good ones die younger
But the wicked ones are still breathing
No be by wetin you deserve na by wetin you believe
So I dey wonder why words make you bleed
You don ever wonder why I no too get fans for Portugal
Is because I cannot rap in Portuguese
Make una wonder with me
Why we getting killed by the police
Why is there low job opportunities
When emergency dey we no fit call the paramedic
Still wonder wetin happen to Chime salt and Olu billie
Wonder why a teenager go spend him school fees
Wonder why you gotta be a rat cause of the cheese
Wonder why person go steal my 30BG piece
You a piece of sh*t ya bish
If the shoe fits
Ahn ahn
ahhahhahhahh
I still dey wonder
I still dey wonder
Tell the people we are ready
We bad and ready
Don't go act shady
Give them on a daily