[Verse 1 – Patoranking]
As I get money ehn, I con start to enjoy
I open my company, all my village people na im I employ
Everybody wey know me before come dey call me oga bomboy
I marry my girlfriend e no reach two weeks na im she born boy
[Verse 2 – Magnito]
As I get money ehn, I sign big footballers
I sign mikel obi I no ask am how much, I paid him in dollars
There is nothing money cannot do, I make messi goalkeeper for gunners
If I write exam I no dey bother again, I dont care if I come last
[Verse 3 – both]
As I get money ehn, I call my landlord
I tell am to tell me the cost of his property just in one word
My brother pato
As I get my own money I begin to diet
I want to become the next metusela am not ready to die yet
A hundred and fifty years is not too much and thats my target
[Hook/Chorus]
Raba dey! Raba raba dey
Raba dey! Raba raba dey
Raba dey “Money dey ohâ€
Raba raba dey
Raba dey! Raba raba dey
Raba dey “Money dey ohâ€
Raba raba dey
Raba dey! Raba raba dey
[Verse 4 – both]
As I get money ehn, I start to import
All the ugly girls wey dey lekki phase1 I start to export
Dangote follow me for instagram as him hear say I dey hot
Otedola con dey para say him must carry me go court
As I get money eh, I enter monaco
I carry my three igbo wives Nkechi, Chi and Adaku
“Magnito speaks hausaâ€
Na so so EFCC everyday na me dem begin dey tackle
As I get money ehn, I go do meeting with nepa
I give their oga money dem no go take this light again never
Nice Idea patoranking my brother the approach is clever
Like rich monk I dey dash my money on a daily to whoever
[Hook/Chorus]
Raba dey! Raba raba dey
Raba dey! Raba raba dey
Raba dey “Money dey ohâ€
Raba raba dey
Raba dey! Raba raba dey
Raba dey “Money dey ohâ€
Raba raba dey
Raba dey! Raba raba dey
[Repeat Hook/Chorus till beat fades]