[Intro]
Ehnehn, iye eeh, iye eeh
Oh no, no, no
[Hook/Chorus]
Ahh iye eeh, eeh eh eh
Girl is up to you but I dey pray you say ‘I do’
Eeh eeh, Ahh iye eeh, eeh eh eh
Go tell your papa eeh, say na me dey come for you
Eeh eeh
Iyo gogo “Iyo gogo†Iyo gogo “Iyo gogoâ€
Kainje nai ke Bishop na ega di go “ega di goâ€
Iyo gogo “Iyo gogo†Iyo gogo “Iyo gogoâ€
Kainje nai ke Bishop na ifa di go “ifa di goâ€
Ehnehn
[Verse – 1]
Today na today eeh, and when I finish you go no say na me
As you dey they delay eeh, to proof my Love, you must to chop my money eeh
Because my bank alert na kpagam, my cheque he no dey bounce
My mansion gbadam, baby take a look around
my bank alert na kpagam, my cheque he no dey bounce
My mansion gbadam, make you take a look around
[Hook/Chorus]
Ahh iye eeh, eeh eh eh
Girl is up to you but I dey pray you say ‘I do’
Eeh eeh, Ahh iye eeh, eeh eh eh
Go tell your papa eeh, say na me dey come for you
Eeh eeh
Iyo gogo “Iyo gogo†Iyo gogo “Iyo gogoâ€
Kainje nai ke Bishop na ega di go “ega di goâ€
Iyo gogo “Iyo gogo†Iyo gogo “Iyo gogoâ€
Kainje nai ke Bishop na ifa di go “ifa di goâ€
Ehnehn
[Verse – 2]
Like play, like play eeh, the person wey one chop you run dey beg to stay eeh
Dem say I dey craze, say which kin love be dis?
They don’t know how I feel
[Bridge]
Baby say something “somethingâ€
Make we do something “somethingâ€
I ye eeh, let me here you say ‘I do’
Baby say something “somethingâ€
Make we do something “somethingâ€
I ye eeh, baby mu na gi be bi ooh
[Pre Hook/Chorus]
Because my bank alert na kpagam, my cheque he no dey bounce
My mansion gbadam, baby take a look around
my bank alert na kpagam, my cheque he no dey bounce
My mansion gbadam, make you take a look around
[Hook/Chorus]
Ahh iye eeh, eeh eh eh
Girl is up to you but I dey pray you say ‘I do’
Eeh eeh, Ahh iye eeh, eeh eh eh
Go tell your papa eeh, say na me dey come for you
Eeh eeh
Iyo gogo “Iyo gogo†Iyo gogo “Iyo gogoâ€
Kainje nai ke Bishop na ega di go “ega di goâ€
Iyo gogo “Iyo gogo†Iyo gogo “Iyo gogoâ€
Kainje nai ke Bishop na ifa di go “ifa di goâ€
Ehnehn
[Verse – 3]
Ehnehn “Ehnehnâ€, Ehnehnâ€Ehnehnâ€,Ehnehnâ€Ehnehnâ€, Eeh
Iye eeh “Iye eeh†Iye eeh “Iye eehâ€, Iye eehIye eehâ€
Ehnehn eeh!eeh! eeh!
Emmanu o di ri zi o, eeh, Imakuo ogim jido, eeh eh eeeh
Imakuo efisi nji ooh “efisi nji ooh†efisi nji ooh, imakuo ndi ndi di o
[Pre Hook/Chorus]
Because my bank alert na kpagam, my cheque he no dey bounce
My mansion gbadam, baby take a look around
my bank alert na kpagam, my cheque he no dey bounce
My mansion gbadam, make you take a look around
[Hook/Chorus]
Ahh iye eeh, eeh eh eh
Girl is up to you but I still dey pray you say ‘I do’
Eeh eeh, Ahh iye eeh, eeh eh eh
Go tell your papa eeh, say na me dey come for youuuuuuuu
Eeh eeh
Iyo gogo “Iyo gogo†Iyo gogo “Iyo gogoâ€
Kainje nai ke Bishop na ega di go “ega di goâ€
Iyo gogo “Iyo gogo†Iyo gogo “Iyo gogoâ€
Kainje nai ke Bishop na ifa di go “ifa di goâ€
Ehnehn