CHORU
YOU DEY MAKE ME GONLON GONGOLO,
= MAKE UNA TELL ME WETIN I GO DO,
YOU DEY MAKE ME GOLONGOLO.....
WETIN I GOLON FOR THIS BABY..
YOU DEY MAKE ME WANLAN, WANLAN,, ...
I DEY GONGOLO FOR AM..
YOU DEY MAKE ME GOLONGOLO,...
I DEY GONGOLO FOR YOU BABY,..
YOU DEY MAKE ME WANLAN, WANLAN, .
YOU DEY KILL ME BABY,
YOU DEY MAKE ME GOLONGOLO,
YOU DEY FINISH ME BABY,
MAKE UNA HELP ME..
YOU DEY MAKE ME WANLAN