ehhhh eh
kutupa kutupa eshin gbangba
oyana oyana bosi gban gba Verse:
if you see me dey jo
don't blame me moti yo
everywhere i dey go
i dey spend money i dey jonz
for my area we plenty gan
and my street nodey dirty
for the jungle we boku gan
and em girls just dey gandi an
i no see no hos wetin i dey see
na wetin dem show
cos dem dey follow me
dey spend my dough
oya oya na make we dance dey go
immortal dual b on d ho
everybody rise on top their toes
barlmy b swags in my home
everybody oya naw
moni ke maa jo lo o o o Chorus:
one leg up one leg up one leg up
one leg up one leg up one leg up
one leg up one leg up Verse (Barlmy b):
step in the club
don lebs on the beat oh
hear my gbedu omo to bad o
you bad you bad baby girl o
the way you dey go
omo go down low
me and you tonight tonight o
to the left to the right
to the left to the right
hun hun hun hun hunn
the way you dey wine me
make me dey soji
omo elele so fun mi
sho fe pa mi
ah ah the way you wine it
oh my girl oh my girl
oh my girl babe girl
follow me baby girl make we go low
baby girl i like the way you go low
ye ah i dey mag a Chorus:
one leg up one leg up one leg up
one leg up one leg up one leg up
one leg up one leg up Verse:
as i enter the party
wetin dey do me na her booty
dey make me dey shout
aye aye aye
and as she dey wine am dey wine am
and as she dey wine am dey wine am
and as she dey wine am dey wine am
every thing jst be like online oooooo
olomoge yi oshe
to funmi she e e e
lowo kan moshe
lowo kan moshe
lowo kan mode
ejeka ma jo lo o o o Chorus:
one leg up one leg up one leg up
one leg up one leg up one leg up
one leg up one leg up Outro:
kutupa kutupa eshin gbangba
oyana oyana bosi gbangba
barlmy b swags o
don lebs on the beat ehhh se de da da
immortal dual b in the building
ejeka ma jo lo
ehh da