Catch My Cruise
Buzzing all day Hanging all night
Chilling with my n***as and me I just dey catch my cruise
Abj to Gidi calabar and rivers city I got my guys with me still i just de catch my cruise
Jalabia Gang gold chains on the neck
All gold err thang Trinidad when I flex
Respect to king sunny ade na so I de
Kampe all black err thang the boy coal like wande
See as the wheels dey spin like jimmy jatt
Turn tables the tables have turned now they cutting cap
Cut the crap copy cat I hope say u fit copy that
Im a champ the rap federer I'm serving roger that uh!
Holla back Gidi Gidi don dey turn Vegas
When I.S famous in Lagos trending on every status
Zoom past ozumba
VIP up in VI
Give the banana on the island I don land
Now tell em we de go
Like tumor in ur brain my n***a we don grow
Na small small monkey dey turn into baboon
I'm bout to go from rap to riches I'm an upcoming tycoon
Verse2:
Sea cruise na where we de blow all kpef
The thing too loud it's even heard by the deaf
I'm flowing insane I swear my raps de yaba left
I swear I'm Nailing all the chicks on top say I don hammer sef
The saying money talks but their pockets the stammer sef
They broker than pidgin English and no sabi grammar sef
I'm schooling em with no pen and pad
Give d girls the dissertation and dey letting me grad
If she dey give abeg she sabi work
She carry belle she dey call oboi my phone no dey work
She dey text with no reply my guy I no lie
I talk say I be virgin de form say I holy die
Na so she come jam me for liquid
I lie say I get twin and told her to keep it a secret
And she smiled and said she was pulling my legs
We smoked a j on holiday and then I put her to bed
Shayo,Set P, Blow, Chao!