[Intro] Ronkpokpo Report card Who be the baddest? Show me the greatest She be the illest Who be the maddest o? [Chorus] Ronkpokpo Report card Ronkpokpo Report card O Ronkpokpo Report card Show, show your report card Ronkpokpo Report card
Ronkpokpo Report card Ronkpokpo Report card Show, show your report card Emelesia, emelesia, emelesia (?) Nobody give [Verse 1] You know my love no be fake o I love you all no be lie o Because of you I turn psycho Everybody say na psycho