T H E Y D I D N ’ T C A U G H T M E
I been dey date seventeen girls
Them be roommates for Uniben
Them no know say their guy na the same person
I been give them different names
This one dey call me Sola, Tola, Kola, Fola, Jola
Even one dey call me Coca Cola. Forget!
When I upload status I block the rest
They didn’t caught me
Nobody caught me
They couldn’t caught me
Tori npe I be Ondo boy
They didn’t caught me
How could they caught me?
They cannot caught me
No be my fault say I get many babes
Na the fault of one girl wey I been dey date
Amaka, obi m i shatter, a na ma cho panel beater
Now I be Yoruba angel many weddings I dey turn up
Fine boys like us na dem dey rush us
So… ten years ago
I had this girl her name na Ego
O boy! This girl like ego
She come get ego, last last she come leave me go
She left me shattered, scattered, haggard, empty
I’m trying to fill the emptiness and now I’m going dirty
I’m struggling with a habit
A fast heartbeat rhyming to a slow sad beat
Now I’m dating Jessica, Jenifer, Jemima, Jideka
They can call me heartbreaker
But the law says until I am caught… I still dey innocent
Bros there was no caught I bam like 50 Cent
I hope I never get to reap the dividend
You’ll agree with me in the end
Say na condition na ihm make crayfish bend, beng!
Ako n’uche k** me there
Go check my resume
No be today no be one babe
Ako n’uche k** me
Go check my CV
They can never caught me
Bolji on the beats eh… It’s Giddyvibes eh