Intro
Dr. Amir
This’ Father Figure
Njoku; njoku; njoku; njoku; njoku; njoku; njoku
Whayasay?
Ngwanu, ngwanu, ngwanu
Fancy, alongside Patoranking
(VERSE 1- FANZY PAPAYA)
You can’t take me not my blessing
(chai, no no no no)
You can’t take me not my person
(ewonu oo, eew)
You can’t take me not my woman
(n’ebe kwanu); I go fight
You can’t take me not Father Figure
(ewonu oo, eew; chai)
(kpo kpo kpoza)
(HOOK)
I don tire to dey cry for you (no no no)
I don tire to dey beg you pon pon pon pop corn; everyday
Garri and groundnut men dey manage
Biscuit and mineral, men dey package
God abeg oo; abeg oo; gozienum oo
(CHORUS)
Chinekem oo, with you I go make am today
(gozienum oo)
Papam oo, with you my life nah bu*ter
Bless me wella; Papa mi, bless me wella
Anam ayo, bless me wella
Papa mi (bless me wella); hmmmmmmm
(VERSE 2- PATORANKING)
Father! Father! Father no get me call you
Father! Father! I no mean to disturb you
Praying to you, Lord; make me want tinset
Mon, I tire to wear boxers and singlet
You won’t get more than one billion ringlets
Me tell me mama say me must ringlet eeeh…
Father Lord bless me; take my hands and bless me
Anything wey I touch today eeh; omo nah blessing
Father Lord bless me; take my hand and bless me
No matter wetin people dem dey talk eeh
infa sofa, ma na bless me
FANZY PAPAYA
Ife n’ile m’nwere di na-aka Chukwu oo (dinaka odinaka)
My melody bu Chim nyerem oo
Give me that; give me that; give me that (give me that)
Copy that; copy that; copy that (copy that)
God abeg oo, abeg oo, doo, doo, doo
Gozienum oo
(CHORUS)
Chinekem oo, with you I go make am today
(gozienum oo)
Papam oo, with you my life nah bu*ter
Bless me wella; Papa mi, bless me wella
Anam ayo, bless me wella
Papa mi (bless me wella); hmmmmmmm
(VERSE 3- PATORANKING)
To the east, send the blessings in a feast (father)
To the north, send the blessings forth (father)
To the south, bless them make them open mouth (father)
To the west eeh, let the blessing be the best eeh (Whayasay?)
(HOOK)
I don tire to dey cry for you, you, you, you
I don tire to dey beg you po po po pop corn everyday
Garri and groundnut men dey manage
Biscuit and mineral, men dey package
God abeg oo; abeg oo;
Bikonu gozienum oo
(CHORUS)
Anam ayo, gozienum oo; Papa, gozienum oo
Chineke! Chineke! Iyee yoyo yoyo oo bless me wella
Papa mi, bless me wella; Olisam ooo
Bless me wella; Iwo-iyo, bless me wella
Gozienum oo, bless me wella
Chinekem, gozienum oo; hey! Gozienum ooo
Hmmmm gozienum oooo
Chinekem oo, bless me wella
Papa mi, bless me wella
Papa mi, bless me wella
Papa mi, bless me wella
Iye iye ooh iyee
Mixing, Xenophoster