[Intro]
Hey, yea, check, check
Falz the Bahd Guy in the building
Hunn, tiger, update, update
Lua!
[Verse 1 – CHINKO EKUN]
Shayo na the best thing
I know one girlfriend
Her name na Khalifa
Every girl for the hood
Na hin be the Diva
The reason na because say she dey date star
Any time wey fight, for the pain is the kanstar
The babe too dey form o
T’o ba so pe ‘ma lo wa o’
Na that time she go come o
Ti n ba l’owo, when I no get much o
If she come my house, she no go allow me to touch
Mo ma a kigbe ‘oh my gosh’
Omo yen baje gan
T’o ba ya’gbe, ko ni flush o
She go follow man inside Porsche
I no fit complain
Carpenter mi o le f’eyin yo iso
Abeg, who go save me?
The girl don enslave me
Shayo na my saviour
For this girl misbehaviour
Shayo na the best thing
[Pre Hook/Chorus – CHINKO EKUN]
If your life don dey scatter
Because you no get money
(Hey, sagada, hey)
Your girlfriends dey hater
(Yeh oo)
Na problem don dey plenty
You know the way forward?
[Hook/Chorus – CHINKO EKUN]
Shayo (Shayooo)
I tell you make you Shayo (Shayoooo)
I tell you make you Shayo (Shayoooo)
Shayo no dey disappoint person
(Shayooooo)
I tell you make you Shayo
(Shayooooo)
Shayo
(Shayooooo)
I tell you make you Shayo
(Shayo!)
Shayo no dey disappoint person
(Shayoooo)
[Verse 2 – DREMO]
Code Name – Dremo
Nothing can go better when you’ drunk
The same goes and for the pain and the worry
Mo wo mirror, am looking like a 2004 kid
But, I swear, you’ looking like you’ in your early 40s
They say make I no too dey drink
Oga, which one?
Even for Chemistry, alcohol na solution
Ki ni n se o?
Make I enter center, bi I Muson
She say make I no touch am
You’ll be searching for mu’ n sin o n
(I wonder)
What’s up? She talk say ‘am fine o, am fine o’
Comot clothe, she talk say ‘am shy o, am shy o’
I come tell her say, I dey bring another person here
It’s a three -some, me, you, and Jack Daniel
Emi ati Chinko jo o Chinko, eyes’ low
Baby t’o wo pink ni mo bi I pe I go batch o
O da bi I Calo Rozzi ati Coda
She dey whine slow
Gimme all the posi in the club
Me, I want show
Yea, yea, yea
[Pre Hook/Chorus – CHINKO EKUN]
If your life don dey scatter
(Lua!) (Hey)
Because you no get money
(Hey, sagada, hey)
Your girlfriends dey hater
(Hey oo)
Na problem don dey plenty
You know the way forward?
[Hook/Chorus – CHINKO EKUN]
Shayo (Shayooo)
I tell you make you Shayo (Shayoooo)
I tell you make you Shayo (Shayoooo)
(Yeah, check)
Shayo no dey disappoint person
(Shayooooo)
I tell you make you Shayo
(Shayooooo)
(Fall the Bahd Guy in the building)
Shayo
(Shayooooo)
I tell you make you Shayo
(Shayo!)
Shayo no dey disappoint person
(Shayoooo)
[Verse 3 – FALZ]
Shayo no dey disappoint
Although, brother, Shayo na ba*tard o
(Such a ba*tard)
Last time I indulged in some hot drink
I spend ma last card o
(Everything)
They warned me, I never answered
I told them ‘I like when I am pampered’
When them come ask me if I need Fanta
I said ‘national anthem is three stanza’
(What is that?)
Yea! I dey see five star
I dey think say my car, e be big panka
I dey see LASTMA
I dey kee Sandra
I dey tell people say ‘I go beat bouncer’
And na my guys complicate the matter
Three XO, I was a disaster
See this my story, e get many chapter
But, I no really know wetin happen after
[Pre Hook/Chorus – CHINKO EKUN]
If your life don dey scatter
(Hey)
Because you no get money
(Hey, sagada, hey)
Your girlfriends dey hater
(Hey oo)
Na problem don dey plenty
Shayo na the best thing
[Verse 4 – CHINKO EKUN]
Hmmm, if you are in any situation
And, hmmm, if things have tire you
If life have tire you
My brother, just go to a bar
Or go to a beer parlour
And just, hmmm
You just have to Shayo
(Shayooooo)
DRINK RESPONSIBLY, my brother
(Shayoooo)
Don’t drink like, like a mad man
(Shayoooo)
Just drink like as if, you have sense
(Shayooooo)
Even when you don’t have sense
Just pretend as if you have sense, you know
Ngwannu?
(Shayooooo)
This life does not have second half
Don’t drink too much, okay?
(Shayooooo)
My name is Chinko Ekun
God bless you!