you rappers should fix up your life
you wise
you rappers should stop singing molest lyrics on your tracks
solomzy advise
forget about d culture and think about the music casbah
if you get bar and u no get ba** omo na casbah ogbeni clock say
I sabi say I sabi rap
but naija no too gbadu rap
dy all just wanna dance in d club close eye biti eni ton gbadura
so, no go follow wrong direction
follow person wey dy carry map
yah emi na feni 30billion for d account