Verse 1: Yaylow
I be goal keeper
Scores na 5-0
Cause I decide go
Bench, dey play with biro
As dem dey wire shot inside goal...
Dem talk say, “Jump Up!”
I dive low
Put coach inside post
Tell am, "Stand There! and if you like, go"
"Wetin be the name of this beat?!"
ENIGMA
Chelsea sign me but I talk say I wan go play for Eyinba
I be the same guy wey dey chop agbalumo
I be the guy wey be say if two of us rap, na me dem go gbadun more
I be keeper wey dey hard to score
That time we dey play monkey-post, with no slippers, and Tunde like to dey argue gon!
On top ball wey no enter
"Una no fit remember?!"
I be the same guy from January to December
So I hope say una understand now
Make una even see as I dey yarn now...
I be Naija boy hands down
Verse 2: AnonymousMan (Yaylow's English-Rapping Alter-Ego)
Here's a competition I'm sure I'm gonna lose, not sure why I signed up
There's faith and destiny, I usually like to try luck
If I win the lotto? I'll use 5 bucks
To buy stuff
Then give the rest of the cash to a homeless man, with a nice cup
I do things like take exams with my eyes shut
Get on a train, and get off, before my stop
I make people go, "This guy's stoned!"
Got 3 TV's in my home
But I prefer watching movies on my iPhone
If there's any distance too high? I have to reach it
If there's any security in my way? I have to breach it
Dawg, if there's any top secret? I have to leak it
If instructions say, "Only view 5", I have to see 6
Peep this;
Y'all thin slice, I'm deep dish
And stuff I considered a weak hit?
The streets need a remix!
Listening to rock bands (while) putting on metal lipstick
I plan to expand my rap a few blocks, then several districts
(If you) 'Stand in my way? Get hit with my right and my left hand too
"AnonymousMan, how else will they get handled?"
Get bashed with a brick the shape of a rectangle
Kicked off of a building, land on a spear at an erect angle
Verse 3: Yaylow
"Yaylow abeg enter, come, come, come"
"Why you dey yarn all this Oyibo? I want make people notice flow"
And anything I score, dawg, na golden goal
If you don chop babadudu, raise your hand
"We are here!"
O boy, some fresh babes dey come, change of plans
"ABEG!"
"We be Naija, make una keep una hands up,"
"In short, if you don chop babadudu, make una stand up!"
Ah!, I can't cough
My flow sick like dandruff
"How much dey your account?!"
1 buck
I hope say, Mo'Hits
Go notice
Say my flow fit
Increase their web traffic, give dem some mo' hits!