Aristokrat records Una know na Una know – 2Face I see you You see me too I want the same wey you wanting too I like it You like it too You know that Everything is true Story dem a tell us is true Everybody know that gold is pure And true Nobody go fit tell you lie…and you Nobody go fit tell you lie Anyhow you want to look am Na so you go see am Anyhow you look am Na so you understand am Spiritual – Burna Boy Abeg abeg abeg Now that you see me Trying to move ahead You wan come tie big stone to my leg Trying to slow me down Slow me down So I say Abeg abeg abeg Now that you see me Trying to move ahead You wan come tie big stone to my leg Trying to slow me down Slow me down Why o Why o Why – Burna Boy Well the show must go on All my people been waiting for so long So they will not take backshot from no one What have I done so wrong I've been waiting for a very long time To tell you what's on my mind Them boy they are baby To get on my level Will cost them their whole lifetime…aii aii aii aii – Burna Boy Abeg abeg abeg Now that you see me trying to move ahead You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down Slow me down So I say Abeg abeg abeg Now that you see me Trying to move ahead You wan come tie big stone to my leg Trying to slow me down Slow me down Why o Why o Why – Timaya Every monkey wan chop the banana That's why everybody wanna hammer Christians call God while the moslems call allah Your girl wanna feel like Michelle Obama I wan know why Everybody wanna feel like a bad guy Sometimes I wan know why Everyone no wan real sharp guy – Burna Boy Abeg abeg abeg Now that you see me trying to move ahead You wan come tie big stone to my leg Trying to slow me down Slow me down So I say Abeg abeg abeg Now that you see me Trying to move ahead You wan come tie big stone to my leg Trying to slow me down Slow me down Why o Why o Why Abeg abeg abeg Trying to move ahead Big stone to my leg Abeg abeg abeg Trying to move ahead Big stone to my leg Abeg abeg abeg Now that you see me trying to move ahead You wan come tie big stone to my leg Trying to slow me down Slow me down So I say It's Leriq, call the paramedic