Ooooo badman aprez okodi hi
Bellemi na you dey make me
dey belleful ayoyimika i fit high for you
Fight for you run the doe and make
the marriage oooo
My faith lies on you sugar,isioma i wanna thank
You oshey oooo
Yeah
Chorus:
Shey you know say na
you dey make my heart dey beat for you
Shey you know say
Shey you know say na you make me won dey craze for you
Shey you know say eeh
Verse 2:
Make me know oooo
Wetin dey your mind i nor mind
Girl i want to give you everything wey you
na see before now
Faith as i nor dey bobo you
Wait you not fit deceive me
Same girl you love
na the same cruize i dey catch
Girl you know say i sabi
Cordle before 123 i nor dey waste time to jack
She say tonight hie nor go easy for us ooo
She ready come i nor go mind to finish work
Je she said do me jeje
Ifemi nor dey dull nor dey dull
give me everything you get
Omologo
Who nor go nor go know
Make the doe make money when you
get the doe na
Chorus:
Shey you know say na
you dey make my heart dey beat for you
Shey you know say
Shey you know say na you make me won dey craze for you
Shey you know say eeh