Ice Prince - Whiskey lyrics

Featuring ,

Published

0 705 0

Ice Prince - Whiskey lyrics

Rose Hennessy Me I no dey see my enemies Rose…aii.aii Iceprince Zamani Sammy Gyang hey Wanchan guy Dan iskan guy Whiskey whiskey whiskey whiskey Carry me go Aii yai yai yai yai Whiskey whiskey whiskey whiskey Carry me go Aii yai yai yai yai Whiskey whiskey whiskey whiskey Carry me go Aii yai yai yai yai Whiskey whiskey whiskey whiskey Carry me go Aii yai yai yai yai Story story We gats to give God glory We gats to live life slowly YOLO no dey bring life back You hear me say Story story We gats to give God glory We gats to live life slowly YOLO no dey bring life back Help me say Ah two thousand and four Bolaji was the main guy My n***a no dey ever comot with the same tie Fly n***a, cool Cat wey dey make friends If Bolaji no dey the club, the party no dey make sense In two thousand and five Bolaji don dey finish school The graduation party bad, omo pretty cool See the girl, them a dress like Beyonce If Bolaji na your padi, e mean say you belong shey? In two thousand and eight Bolaji don dey come Lag He don dey roll among the n***as wey dey form swag He don dey chill among the n***as wey dey pop pa** Last thing wey I hear was he was buried in a compound Damn Whiskey whiskey whiskey whiskey Carry me go Aii yai yai yai yai Whiskey whiskey whiskey whiskey Carry me go Aii yai yai yai yai Whiskey whiskey whiskey whiskey Carry me go Aii yai yai yai yai Whiskey whiskey whiskey whiskey Carry me go Aii yai yai yai yai All say Story story We gats to give God glory We gats to live life slowly YOLO no dey bring life back You hear me say Story story We gats to give God glory We gats to live life slowly YOLO no dey bring life back I used to know a pretty lady called Elizabeth She been dey jand and me I never get my Visa yet I been dey see am like the apple of my eye Any n***a come around and we go battle till we die…yes If na my Lizzy, omo na she wey dey come first And I'm attracted to the booty in the long dress So if na catwalk When she go the Plaza Lizzy go dey waka like say na her Papa get the complex E never tey wey Lizzy travel go America And then I realised America was very far….yes All of a sudden Lizzy dey nack all the towns men Last thing wey I hear na Lizzy burial announcement Story story We gats to give God glory We gats to live life slowly YOLO no dey bring life back You hear me say Story story We gats to give God glory We gats to live life slowly YOLO no dey bring life back You hear me say [Sunny Nneji:] Aiiya mamama eh Mamamama eh Mamamama eh Mama Aii yai yai yai Nobody dey do you brother You better think well Its you and now Only one way Aii yai yai yai Many people dem don go Where dem dey? We no know Hey Aii yai yai yai Aiiya mamama eh Mamama eh Mamamama eh Mama eh Story story We gats to give God glory We gats to live life slowly YOLO no dey bring life back You hear me say Story story We gats to give God glory We gats to live life slowly YOLO no dey bring life back You hear me say My generation My generation We take a girl to the room and we tell her Baby undress yourself YOLO Brother YOLO no dey bring life back True story What an elder sees sitting down You know the rest