Ice Prince - No Be Today lyrics

Featuring ,

Published

0 462 0

Ice Prince - No Be Today lyrics

[Intro – Ice Prince] … Na for mama oyinbo, Oyinbo This one na for mama Ejiho, Ejiho This one na for uncle Lere, Lere This one na for Surulere, Suruuleeeeeere [Verse 1 – Ice Prince] Hai-hai-hai you already know “you already know” Na my mama soup wey dey sweet me pa** “my mama soup wey dey sweet me pa**” Eeh-eeh-eeh you already know Na my mama stew wey dey give me joy “stew wey give me joy, alright” You know back in the days, as a little boy All I just wanted was little toys Nowadays me i’m a superstar And all I’ve been thinking is super cork [Hook/Chorus – Ice Prince] Brother no be today eeh eh eh Oya! Wey the hustle done dey pay Hustle done day pay eeh eh “No be today eeh eh eh” Oya! Wey Jehovah done dey bless “Jehovah done day bless” me ooh eeh Everywhere, me I gallant “gallant” All of my people dem gallant “gallant” Baby oya shake your balance “balance” Your balance “balance” You gallant “gallant” eeh aah Oya baby give me the warrant “warrant” Make I put you for my palace “palace” Make I give you all the balance “balance” My palace “palace” Your palace “palace” eeeh haai [Verse 2 – Tiwa Savage] Tiwa Savage See this love of mine His love is so divine, yeah And he hustle everyday to make his baby shine huuuh See back in the days, when our love is new Your love e dey kampe so I know it’s true So now i’m loving the balance “balance” I’m loving the gallant “gallant” This one no b ojoro Na so so wonders baba God dey do ooh oh [Hook/Chorus – Ice Prince] No be today wey the hustle done dey pay “Wey dey hustle done dey pay ooh eeh eh” No be today eeh eeh ooh Oya! Wey Jehovah done dey bless “Jehovah done day bless” me ooh eeh Everywhere, me I gallant “gallant” All of my people dem gallant “gallant” Baby oya shake your balance “balance” Your balance “balance” You gallant “gallant” eeh aah Oya baby give me the warrant “warrant” Make I put you for my palace “palace” Make I give you all the balance “balance” My palace “palace” Your palace “palace” eeeh haai [Verse 3 – Ice Prince + Tiwa Savage] Book me one parle ce agas “Book me one parle ce agas eeh eh” Lewis, and Gucci and Prada “Lewis, and Gucci and Prada eeeh eh” I for like to go settle your fathers You one meet my father, mother eeh eh Me and your brothers be brothers “brothers, brothers, brothers, brothers eeh haai” You are the only one I want, the only one I neeeeed The only thing that ever ever make my life complete [Hook/Chorus – Ice Prince + Tiwa Savage] No be today wey the hustle done dey pay “hustle done dey pay ooh eeh eh” No be today “No be today no be today eeh eeh” Oya! Wey Jehovah done dey bless “Jehovah done day bless” me ooh eeh Everywhere, me I gallant “gallant” All of my people dem gallant “gallant” Baby oya shake your balance “balance” Your balance “balance” You gallant “gallant” eeh aah Oya baby give me the warrant “warrant” Make I put you for my palace “palace” Make I give you all the balance “balance” My palace “palace” Your palace “palace” eeeh haai [Outro – Ice Prince + Tiwa Savage] No be today eeh eh See this love of mine His love is so divine, yeah See this love of mine His love is so divine, yeah No be today eeh eh