Ice Prince - Day 1 lyrics

Featuring ,

Published

0 579 0

Ice Prince - Day 1 lyrics

[Intro] Ewan-eeh eh Ice Ehn ahh eeh eh Ewan-eeh eh Ewan! eeh eh [Verse 1] I see say all the guys wey dey feel you, plenty Cause dem dey see say I dey love you tire See me i’m hundred if you want it And I wanted to be honest cause na your love I dey take higher “higher” eeh [Hook/Chorus] I queue on my Day 1 “my Day 1” My Day 1 “my Day 1” My Day 1 “my Day 1” Eeh you be my Day 1 “my Day 1” My Day 1 “my Day 1” You be my Day 1 “my Day 1” Eeh [Verse 2] Nobody, “nobody” kere for here, huh yea Eruku wole, she join me they gbedu for here Nobody, “nobody” kere for here, me and all my girls Iyo eeeh eeeh eeh Iyo eeeh eeeh eeh [Break] When I get your name and number “When I get your name and number” When I get your name and number “When I get your name ooh” I dey follow you bumper to bumper And I know say you feel my lamba And I know say you feel me [Verse 3] Aaah eh! Because of you I double my hustle Because of you I reduce my craze ooh Because of you I begin to humble Because of you I fire the place oh eeh Everything you like “Everything you like” His everything I like ooh oh eeh We can spend the night We can do it right ooh eeh Girl you give me fever and your body make me shiver Girl you s**y for the night and your s**y body tight ooh [Break] When I get your name and number “When I get your name and number” When I get your name and number “baby, you should call on me eeh” I dey follow you bumper to bumper And I know say you feel my lamba And I know say you feel me [Verse 4] Girly, your body, go k** somebody Make a bad man want to soji Oya baby shay you soji? O ni ko ba, shabi iwo ni Mr. loba No one b’oba, Girly mi to cover mi ooh [Bridge] Make I know what you think about me Eeh eeh-eeh eh eeh Not because of LOL means say I dey laugh ooh Did you see my face? This is not my real face ooh Na we dey run the town Na we dey run the city Awa la ni Iiiigbo-roooo Awa la ni Igboooroo Na we dey run the town Na we dey run the city Awa la ni Iiiigbo-roooo Awa la ni Igboooroo [Hook/Chorus] My Day 1 “my Day 1” My Day 1 “my Day 1” My Day 1 “my Day 1” Eeh you be my Day 1 “my Day 1” My Day 1 “my Day 1” You be my Day 1 “my Day 1” Eeh [Outro] Day 1 Day 1 You be my Day 1 “Day 1” You be my Day 1 “You be my Day 1” You be my Day 1 “You be my Day 1” You be my Day 1 “You be my Day 1″You be my Day 1 “You be my Day 1”