I.S - Who Dem Be lyrics

Published

0 236 0

I.S - Who Dem Be lyrics

Who dem be because I no know See as we dey drink ace of spades like zobo Kunu and co I de act like say I no go University for England Ajebu*ters I no be ajepako Gidi Gidi na my home base I de try promote the city in some new ways All the boys I hang around are never 2faced That being said See we made from gra** to grace omo I tire Squeaking just like a toothpaste I hope u notice how we dey attract some new babes Their tops de off like the new whip I just purchased If na money marathon i swear na first place And my mama tell me say bank na birth place And I'm gonna shake the world just like an earthquake An no be only Rihanna dey chop cake We been dey happy for meat pie now we de chop steak na pisstake joor We dey we dey manage as we dey bro Everyday na new wahala as we dey so My pale tell me say you rip wetin you dey sow I'm sowing seeds so na money trees I de try grow So boys dey para for the streets And fick boys just de para for their tweet Ahh boys de para for streets And boys de para In order to chop meat See as I dey chop money like say na gala And these no chop nothing like say na salah And dem de some kind diet dey chop their salad And dem say I dey bust like I be kasala See me see wahala Omo ur u broker than my broken English Beginners luck but I swear dem no go see me finish Road to the riches I'm just tryna take a different route See I'm heading to the top them boys are heading south Just like the schalaams wey de always tryna gimme head Omo I too like my agege so just gimme bread Ahmadu bello in accounts my pockets filled dead Presidents dey always hunt my when I dey my bed Omo na truth wey I de talk I no fit sabi lie All these rappers na only Dodo wey dem sabi fry But I be chef I'm baking bread and keep em off the books Mopo dey like all these wack rappers no fit get me on hooks I been tell u say I be crook