I.S - International Mugu lyrics

Published

0 248 0

I.S - International Mugu lyrics

U dey form for here No dey front for me come show u rear Its rear its clear u no dey knack off So why u dey my table come dey shack off Your girlfriends all good too go Dem be bad b**hes and your good you know Omo pastor bible dey ur hand bag But still dey show cleavage omo na u bad pa** Omo na u bad pa** u be kind of girl we de cut cla** Dey follow rich man we no sabi cutgra** But still de chop green dirty money never clean Government dunce government runs Steady selling p**y just for government funds Married men but dey play away match Fishes in the sea but na whales dey wan catch 1 bottles she go knack On to 10 bottles she de follow u for back On to new whip she dey put am for her lap On to new crib u go give am without strap See Na to Tension Dem, All these bad belles Na to Tension Dem Show hands just to tension them Throw bands just to tension Tension Don't bother no dey mention them na just to tension them Cus I'm famous Ride around in ranges in lagos Or F.C.T na destiny yes indeed I'm fresh indeed I am the best indeed No dey trip for trips Or no dey trip for how I park my whip Or taking trips and stacking chips I'm bagging chips the king so I pa** the tips This young girls just out for the cheese Sorta like church rats so they disturbing the priest Disturbing the peace so please Don't ask for fees when u seen I'm kopping d's I know u want the D Take u to the kondo we can do all that till the sun gos Girl I take u to the kondo I got da grin so ur ready to get the kondo Gadeem na u bad pa** D way u wind ur waist na u bad pa** All up in that a** like frapas Caus na u bad pa** b She like first cla** Hate book but wants an S Cla** Not a celeb but like press pa** They claim V but na she s** pa** Cus na she bad pa** International mugu No be say I no dey see u All these young girls wanna be you Politicians (old men) just dey use you