Hofishal Sounds - Street OT lyrics

Published

0 118 0

Hofishal Sounds - Street OT lyrics

A brother man pull him brother down The other man shoot am down For my town naso e dey go down One man rise and another man fall The downfall of a man could be the end of his life Use your head no go loose your life Make your downfall no give another man joy Brother man Brother man Why you do your brother man so You know the world is going down And we are all going down too Ehh Ahh You gad to be sharp ooo Ehh Ahh No time to check time Ehh Ahh If you go looseguard ooo Ehh Ahh Dem go carry you pass ooo Ehh Ahh You gad to be sharp ooo Ehh Ahh No time to check time Ehh Ahh If you sleep for bus ooo Ehh Ahh Dem go carry you pass ooo This na street oriente for the men wey don dey Dey try to calculate how dem wan get their pay Omoh this na serious matter If you never use your kafa use am sharper No go loose your center coz you trust a brother If I tell you as e dey be you go feel say I wan java you The jealousy and envy be the matter wey dey matter If I be story teller I for tell you awfa For Cain and Abel The sons of Adam ooo Brother man Brother man Why you do your brother man so You know the world is going down And we are all going down too Ehh Ahh You gad to be sharp ooo Ehh Ahh No time to check time Ehh Ahh If you go looseguard ooo Ehh Ahh Dem go carry you pass ooo Ehh Ahh You gad to be sharp ooo Ehh Ahh No time to check time Ehh Ahh If you sleep for bus ooo Ehh Ahh Dem go carry you pass ooo Ehh Ahh You gad to be sharp ooo Ehh Ahh No time to check time Ehh Ahh If you go looseguard ooo Ehh Ahh Dem go carry you pass ooo Ehh Ahh You gad to be sharp ooo Ehh Ahh No time to check time Ehh Ahh If you sleep for bus ooo Ehh Ahh Dem go carry you pass ooo