Godzzy - My Baby lyrics

Published

0 197 0

Godzzy - My Baby lyrics

Gimme da beat Sound it Is Godzzy again You don no Ogini di My Baby I love you my baby (She be my Love) My Baby I no go play with my baby My Baby I love you my baby (She be my Love) My Baby I no go play with my baby Your my Love And your my joy Day and night me dey think of you This kind love me i can't explain Baby your love is bursting my brain No play with my heart No mess with my heart Baby........ I no go play with your heart I no go mess with your heart Baby....... My Love for you strong like tower If dem like make dem jam caterpillar What God has join together Let no man put a**under Baby kiss me ohhh Baby touch me ohhh Baby hold me ohhh Now now now now now now now now You don no My Baby I love you my baby (She be my Love) My Baby I no go play with my baby My Baby I love you my baby (She be my Love) My Baby I no go play with my baby I spend money on my girlfriend I like to spend on her I no dey calculate If i tell you wetin she do for me You will ask her to be your girlfriend She raise me up when i am down She buys me clothes when i am broke God Bless the women in my life I no go break your heart my baby girl Nwa di kwa caring Nwa di kwa tight Why i no go spend my money on my girl She loves me like say there's no tomorrow If you dey vess for me go and hug transformer Oh Babe, she use to call me baby If i no dey happy she no go sleep She dey wear my cloth i dey wear her own God Bless the day i meet you girl Praaaaa.... My Baby I love you my baby (She be my Love) My Baby I no go play with my baby My Baby I love you my baby (She be my Love) My Baby I no go play with my baby Zigi zigi zaga My Baby Sound it I love you my baby You don no My Baby Ogini di I no go play with my baby Endless My Baby I love you my baby (She be my Love) My Baby I no go play with my baby Zigi zigi zaga Oh oh oh........ Oh oh oh.......... You don no