G'IYAZ - No Worry lyrics

Published

0 231 0

G'IYAZ - No Worry lyrics

Girl i want to know oh oh, if this your love is for real Cos i get e London girls Wey like e London boys I get e fine fine girls Dem just want ATM Nne i say No worry o No worry o Wedding na for miami o Follow me o (verse 2: G'Iyaz) Omalicha nwa Nne, biko smile I go give you everything if i get these dimes Diamonds necklace, gold bracelets We go jolly forever, ahh no haters Go see our back We go young everyday like Peter Pan We no go ever break, i go be your man And oburo child's play Nne adi'm mean, oburo ife side bae Other girls hate, baby leave them Dem no fit stop the love for our system Follow me till the end I go show you love all these girls go dey bend Apunanwu Biko cham mu K'anyi no calm cool For example Our love dikwa longer than a bamboo Give you everything i own and i gat boo No be joke, baby girl, odi atamu (Hook: Kasidy) No worry o No worry o Wedding na for miami o Follow me o (Outro: G'Iyaz) Baby, you know i just had to do it in Igbo for you Igbo and English Na ka-ihotokwa na this guy bu onye Igbo love kwa gi You know, all these phone phone n'asu, idi-ahota ya So i just had to, you know Hehehe (Hook: Kasidy) Girl i want to know, if this your love is for real Girl i want to know oh oh, if this your love is for real Cos i get e London girls Wey like e London boys I get e fine fine girls Dem just want ATM Nne i say No worry o No worry o Wedding na for miami o Follow me o