Giddyvibes - They Didn't Caught Me lyrics

Published

0 122 0

Giddyvibes - They Didn't Caught Me lyrics

T H E Y D I D N ’ T C A U G H T M E I been dey date seventeen girls Them be roommates for Uniben Them no know say their guy na the same person I been give them different names This one dey call me Sola, Tola, Kola, Fola, Jola Even one dey call me Coca Cola. Forget! When I upload status I block the rest They didn’t caught me Nobody caught me They couldn’t caught me Tori npe I be Ondo boy They didn’t caught me How could they caught me? They cannot caught me No be my fault say I get many babes Na the fault of one girl wey I been dey date Amaka, obi m i shatter, a na ma cho panel beater Now I be Yoruba angel many weddings I dey turn up Fine boys like us na dem dey rush us So… ten years ago I had this girl her name na Ego O boy! This girl like ego She come get ego, last last she come leave me go She left me shattered, scattered, haggard, empty I’m trying to fill the emptiness and now I’m going dirty I’m struggling with a habit A fast heartbeat rhyming to a slow sad beat Now I’m dating Jessica, Jenifer, Jemima, Jideka They can call me heartbreaker But the law says until I am caught… I still dey innocent Bros there was no caught I bam like 50 Cent I hope I never get to reap the dividend You’ll agree with me in the end Say na condition na ihm make crayfish bend, beng! Ako n’uche k** me there Go check my resume No be today no be one babe Ako n’uche k** me Go check my CV They can never caught me Bolji on the beats eh… It’s Giddyvibes eh