Giddyvibes - Hickety Pickety lyrics

Published

0 84 0

Giddyvibes - Hickety Pickety lyrics

[Eh! Eh! Bolji on the beat, it’s Giddyvibes eh] Hickety Pickety my black hen She lays eggs for gentlemen Sometimes nine and sometimes ten Hickety Pickety my black hen [Story story come here how I take make am for Lagos Oya now] I geti fowl she carry sense eh eh She go play away she come start to dey lay eh eh She sabi say boys no dey smile o If she no lay egg wetin man go chop o? I geti snake she sabi booki o She no write JAMB but she dey inside news io She swallow money odindi 36 million Walahi I don blow bia soro m ne to Chineke Like play, like play my status e don change [like play boys don blow] Wetin I find go Sokoto e don dey under my shokoto Hickety Pickety my black hen She lays eggs for gentlemen Sometimes nine and sometimes ten Hickety Pickety my black hen [Hahaha I never finish o I still get other ways wey I dey take make money o Come here come here] I get monkey monkey geti brain eh En enter farm en hammer 70 million E come back house we arrange we trowey party Baba I thank you mo ti s’ori ire I wan open zoo na the way forward o E don tay wey I dey pray make I find my calling o I don know am now eh na animal be my ATM Even Wizzy, he don run go buy en goat eh If you know say you geti animal for house [if you get chicken] Just sabi say o ti di OBO All the people wey say the boy no go blow Snake and chicken e don disgrace una Hickety Pickety my black hen She lays eggs for gentlemen Sometimes nine and sometimes ten Hickety Pickety my black hen E lo gb’omi jollof ka’na e lo p’elere wa o Kasare se party kasare se gbedu kasare se faaji eh Moti s’ori ire eh eh ejo ti gb’owo wale Obo ti gb’owo wale men Eh eh eh ego gbara kasa Abu nmeri… If you know say you geti animal for house [if you get chicken] Just sabi say o ti di OBO All the people wey say the boy no go blow Snake and chicken e don disgrace una