Gentlestar - Pray lyrics

Published

0 136 0

Gentlestar - Pray lyrics

Intro: It's GentleStar crazy beatz Chiii Already know GentleStar ah Redefine Music Chorus: I pray for my country eh Oh... I pray I pray for Nigeria oh Eh... I pray Oluwa go help us eh Oh... I pray We no go de suffer oh Eh... I pray (2x) Verse 1: Nigeria my country We been no dey like this oh I no know wetin dey happen oh Oluwa please restore us (2x) Bridge: Oh I go fly away Fly away, fly away And I go fine my way Fine my way, fine my way Where I go stay to pray Oh da da da da da So that hustle go pay Oluwa favour ur children Verse 2: See me now I don dey blow Everywhere na my name dey sing GentleStar dey give dem hit Dj put it on replay Repeat Bridge Raps: Dey say we local Dey talk say we lazy Dey bring transformation Abi na transmision E fit be transtion Dey dey cause e confusion With this condition I must get my manssion Repeat Bridge Verse 3: Calabar we dey (We dey) Akwa ibom nyin we dey (We dey) Nigeria we dey (We dey) Affrica we dey (We dey) Udom Emmanuel you dey (You dey) Our women dem dey (Dem dey) Ibang ino uyio ise oh Uh uh uh uh uh uh Repeat Chorus & Bridge Outro: Chiii Eyen nek unek Oh oh Craziest It's Strategy Mix