Frenzy - Ko Se lyrics

Published

0 171 0

Frenzy - Ko Se lyrics

[Intro: Frenzy] Yaaah,Yaah Yaah,Yaah,Yaah,Yaah Yaah,Yaah Yaah,Yaah,Yaah [Verse 1: Frenzy] We making the Money, like Dangote, We no go stop Na why all this n***as, Dey look at me, Like a boss Am on my way, Omo I dey go straight to the top This na the come up, we shayo! we shayo! My boys don dey hammer Sad faces on this n***as, When we f** up the commas Now you know say, Na omo naija wey run the matter Shout out to all of my fans, Cos they wait for me Shout out to Iya Lateef, Cos she pray for me Shout out to my n***a, O'magic believe in me Believe in me, Believe me Told this n***as, Next year is my year And am gonna f** up, The Ni Ni n***as that block the way for me The way for me,The way for me Am on the way homie Oh No, No, No No Am on this side now Na me dey decide now,Oh myyyyy Got the money in my bank account, A whole lot of it I spend a hunid on new couple, Oh you gotta love it My babe mama tell me say, Am the sh** now Oh myyyyy (oooohhh) [Hook: Frenzy] Ema Pe Ko Se (yio se) Ema Pe Ko Se (yio se) Ema Pe Ko Se (yio se) Ode Roko Ode Pa Eran(yio se) Ema Pe Ko Se (yio se) Eran Ki Lo De pa(yio se) Ema Pe Ko Se (yio se) Ode Pa Eran Owawa(yio se) Ema Pe Ko Se (yio se) Ire Wa Mi Wale(yio se) Owo Wa Mi Wale(yio se) Omo Wa Mi Wale(yio se) Ire wa Mi Wale(yio se) [Verse 2: Frenzy] I carry your girls in my car and We turn up for Quilox, You know how we do Am spending my money, Too bad and we spending in dollars, She want me to do I tell my mama if I gat it, You gat it so make you no hustle too much Now that I gat it, My Mama dey tell me my baby, Don't spend it too much Omo no make me to vex! I dey get too many stress! Gat many people to call! My fans and this b**hes to talk to! My picture dey Instagram! I got to say where I take am! This na the life wey I choose! Na why I dey tell you say [Hook: Frenzy] Ema Pe Ko Se (yio se) Ema Pe Ko Se (yio se) Ema Pe Ko Se (yio se) Ode Roko Ode Pa Eran(yio se) Ema Pe Ko Se (yio se) Eran Ki Lo De pa(yio se) Ema Pe Ko Se (yio se) Ode Pa Eran Owawa(yio se) Ema Pe Ko Se (yio se) Ire Wa Mi Wale(yio se) Owo Wa Mi Wale(yio se) Omo Wa Mi Wale(yio se) Ire wa Mi Wale(yio se) [Outro: Frenzy] I carry you girl in my car car car And am gonna f** up the ni ni n***as(that block the way for me) Car car car! And am gonna f** up the ni ni n***as