French Montana - Leg Over (Remix) lyrics

Published

0 483 0

French Montana - Leg Over (Remix) lyrics

[French Montana:] You know what it is, when you hear that “Haaan” Mr Eazi, Major Lazer, Montana Now baby girl, tell me where you come from ‘Cause you got me confused when you move that bum bum You give me leg over Got me confuse when you bend over We gon’ do it ’til we hung over Black shades on we ain’t never sober [Mr Eazi:] Me I go chop all the wash eh As long as you give me my portion Baby make you no dey rush eh Abeg make you treat me with caution Ah, ah, aaahhh Leg over My baby gimme leg over ahn ahn (Mm) Hang over E be she dey gimme hang over eh eh Leg over My mama give me leg over eh eh Game over She dey come gimme game over My baby dey confuse me o with her bum bum Wey she get a guy wey dey send her money from London She dey see me like a “Johnny Just Come” When monkey dey work eh Baboon e just dey chop Me I go chop all the wash eh As long as you give me my portion Baby make you no dey rush eh Abeg make you treat me with caution Ah, ah, aaahhh Leg over My baby gimme leg over ahn ahn (Mxm) Hang over E be she dey gimme hang over eh eh Leg over My mama give me leg over eh eh Game over She dey come gimme game over [Ty Dolla $ign:] Sexually, you got the best of me Touch me so sensually Love me intentionally Tell me that I’m the only one And you’re the one for me You told me, f** you with the lights on And I, always answer my phone Don’t ever hide your affection That p**y sent straight from heaven [Mr Eazi:] Leg over My baby gimme leg over ahn ahn (Mxm) Hang over E be she dey gimme hang over eh eh Leg over My mama give me leg over eh eh Game over She dey come gimme game over Eh eh I dey confuse I dey confuse When you turn around Baby you dey make I confuse ooo You Douala like a, a Cameroon You mesmerize the boy and baby make I confuse Commando, you be commando You dey command the boy with overload Yeh yeh I no fit stand alone I must call my guy before rendezvous