Frank Edwards - Defender lyrics

Published

0 3608 0

Frank Edwards - Defender lyrics

[Intro] Na who dey here o Ah! baba ehn ehn I don come again oh I bring work come Na so you dey come No mind me jare Na wetin i go come do for you today E get wetin i want make you do for me now Na three people… 3 Three people na em i wan welle now Ahn ahn wetin dem do you? Ehn one na that woman wey dey stay for my backyard Tie im belle Everytime naso this woman go dey pray pray E go dey disturb everybody Before you know e go don carry Bible say e dey go church Tie im beller E never finish o E get one wey dey sing E say him name na frank ehn Wey e go dey say God too dey bless am E go dey say him na rich boy Baba make e no get money again Ahn! Okongu that one don late Do am! do am!! do am!!! Then baba the last one wey you go do for me This one E get that man… that pastor, pastor chris Haai!!! jesus Ahn ahn baba na you dey shout jesus Okongu you wan k** me Even your drummer don run Okongu you wan k** me Chineke eh I no dey do anything [Frank Edwards] Defender Na you be my defender I go sing my song you go rise my music Oh nanana nene, defender Jehover God na you dey cover me when i pray na you dey answer me o Age to age you no dey koba me o Na you be my defender My Love for you dem no dey talk am finish When dem gather na you dey scatter them Chianyi dinma ka anyi ye ya ekele eh Na you be mu defender Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah) Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah) Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah) Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah) Na you be my defender (x2) Them say with your name i no go sell my music I tell am say why i no go call my jesus But everywhere them don dey play my music o Na you be mu defender Your love for me still dey make me wonder Hale hale Glory glory to your name oh Everyday na you dey mark me correct o baba Na you be mu defender Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah) Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah) Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah) Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah) Na you be my defender (x2) From glory to glory You don change my story oh Goodness and mercy dey follow me o Na the thing wey my God dey do Na you cover me cover me cover me From when i was a little boy, baba Na you be mu defender My Love for you dem no dey talk am finish When dem gather na you dey scatter them Chianyi dinma ka anyi ye ya ekele eh Na you be mu defender Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah) Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah) Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah) Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah) Na you be my defender (x2) Them say with your name i no go sell my music I tell am say why i no go call my jesus But everywhere them don dey play my music o Na you be mu defender Your love for me still dey make me wonder Hale hale Glory glory to your name oh Everyday na you dey mark me correct o baba Na you be mu defender Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah) Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah) Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah) Ogo ogo ogo ogo (Hallelujah) Na you be my defender (x2)