Foss26 - How well lyrics

Published

0 56 0

Foss26 - How well lyrics

Verse :1 I don see so many tinx I don bear so many tinx I don do many collabo I don k** so many show I don get money I don blow I don do plenty plenty tinx I don met so many people They don testify plenty of my tinx Now I'm good to go and I can't let it go Nor be everything man see man dey talk Nobody knows tomorrow, omo na God get power Wetin u wan talk way em never talk before Wetin u get way em never see before Wetin u wan get way em never get before The story be say Hook: Nor be who first start race must win race Nor be as we take come life we go take succeed Ogbeni nor be how far omo na how well Ogbeni nor be how far, omo na how well Know your way nor be crime Me I don find my way n it's my time Na them sabi, na them sabi I nor come look uche face I just find a way to find my way Nor be curse to know yourself Mehn take my life for example I guess u will know where i'm coming Cause I know exactly where i'm heading to Just a little commitment, table turn Around like a soccer league Wetin u wan preach way nor dey bible You don't have to speak in parables to bring food to your table Bad belle don table my matter tire Bad belle wan play me like table tennis Bad belle wan eat me like vegetable I pray to God to have my way, I pray to God to pls take control Cause I don't know all my enemies like I don't know all my families Who dey cry dey see road, my guy follow who know road The story be say