Flavour - Wake up lyrics

Published

0 528 0

Flavour - Wake up lyrics

Comment tu t'appelle Wande Coal, Mr. Flavour eh Comment tu t'appelle Wande Coal, Mr. Flavour eh (break it) hololo, ... hololo (break it) hololo, (wande coal) hololo, ... hololo Mr Flavour, Wande Coal for the dance Hololo Helele Hololo x8 Everybody celebrate This na the dance to dey jolly dey As we don dey dominate So omoge show me your figure 8 (roll am, whine am) If you get money eh (get money eh) My brother make una dey jolly eh (dey jolly eh) See this life, e no get part two eh (part two eh) Oh nwanene nwanene mama eh eh (mama eh eh) Mr Flavour, Wande Coal for the dance (break it) Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up Mr Flavour, Wande Coal dey wake up All the mummy, daddy, dem go wake up eh Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up Mr Flavour, Wande Coal dey wake up All the mummy, daddy, dem go wake up Mr Flavour, Wande Coal for the dance Hololo Helele Hololo x8 I love your backa ehh, the way you winding up on me The way you dey buga ehh, baby shakie your something Ebelebe, ebelebe, this girl is k**ng me, ebelebe Chineke m eh, ebelebe, this girl is k**ng me, ebelebe If you get money eh (get money eh) My brother make una dey jolly eh (dey jolly eh) See this life, e no get part two eh (part two eh) Oh nwanene nwanene mama eh eh (mama eh eh) Mr Flavour, Wande Coal for the dance (break it) Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up Mr Flavour, Wande Coal dey wake up All the mummy, daddy, dem go wake up eh Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up Mr Flavour, Wande Coal dey wake up All the mummy, daddy, dem go wake up Mr Flavour, Wande Coal for the dance Hololo Helele Hololo x8 Comment tu t'appelle Wande Coal, Mr. Flavour eh Comment tu t'appelle Wande Coal, Mr. Flavour eh Mr Flavour, Wande Coal for the dance Mr Flavour, Wande Coal for the dance. (break it) Mr Flavour, Wande Coal for the dance. (break it) Hololo Helele Hololo x8