Fela Kuti - Open & close lyrics

Published

0 187 0

Fela Kuti - Open & close lyrics

This is a new dance Called open and close We're going to sing and tell you About open and close I want to tell you a story No be story o I beg I want to tell you a story No be story o I want to tell you a story E no be story? At all, very very at all Very very at all Dey say e no be story o The tin wey e be Dem go tell us now I want to tell you a story No be story o I want to tell you a story Wetin he be o o Ah E be dance Wetin e be o o, ah Tell me wetin dem dey call am Open and close Tell me wetin dem dey call am Open and close Put your leg and arm together Open and close Put your leg and arm together Open and close Throw your leg and arm away Open and close Throw your leg and arm away Open and close Bend your yansh like black man Open and close Bend your yansh like black man Open and close Open and close o Open and close Ah, ah, ah Open and close Ah, ah, ah Open and close Oooo, ah I want to show you How to do open and close All you have to do Is just open your arms and legs at the same time And close your legs and arms at the same time To the beat Like this Open, close Open, close Open, close Open, close Open and close Open and close Open and close Open I want to tell you a story No be story o I want to tell you a story Wetin he be o o, ah E be dance Wetin he be o o, ah E be dance Tell me wetin dem dey call am Open and close Tell me wetin dem dey call am Open and close Put your leg and arm together Open and close Throw your leg and arm away Open and close Bend your yansh like black man Open and close Ah, ah, ah Ah, ah, ah Eh, open and close Open and close Open and close o Open and close Ah, ah, ah Eh!