Fela Kuti - Government Chicken Boy lyrics

Published

0 229 0

Fela Kuti - Government Chicken Boy lyrics

Kukuru uku Everybody wake up in time to see Kukuru uku It's time to put our heads together Meetin'oh Kukuru uku It's time to put our heads together Meetin'oh Meetin'oh Meetin'oh Make our life go dey better Meetin'oh Better life make dey fine go Mugu oh oh Make nobody go dey fool us Mugu oh oh Make nobody make us fools Meetin'oh Make our life go dey better Meetin'oh Better life make dey fine go Mugu oh oh Make nobody go dey fool us Mugu oh oh Make nobody make us fools Mugu mugu mugu mugu mugu mugu mugu Kukuru uku Everybody wake up in time to see Kukuru uku It's time to put our heads together Meetin'oh Meetin'oh Kukuru uku It's time to put our heads together Meetin'oh Da mi lowun, da mi lowun Da mi lowun, ah, ah, ah As you wear your watch and look the time 6 P.M. chicken quench Kukuru uku Crooked life, crooked show Gata gata way, na chicken style Kukuru uku Since the time dem born am Na back him hand him dey dey Kukuru uku The only time wey him hand dey for side na when him dey run from fear Kukuru uku Try to fly na wahala for am Na mouth him go take him land Kukuru uku Show am plenty chop, na small sens he gets Na one by one him go chop Kukuru uku As he will chop am one by one Somebody go sweep am from him mouth Kukuru uku Now the picture of chicken na begs for you to see Kukuru uku My friend tell me ... all over... offices dey 1. Okan Ministery 2. Eji N.B.C. (Nigerian Broadcasting Corporation) 3. Eta N.B.C. (Nigerian Television Authority) 4. Erin N.E.P.A. (National Electric Power Authority) 5. Maarun Water works 6. Mefa T.N.T. 7. Medje Police force 8. Medjo Nigerian Army 9. NSO Nigerian Navy 10. Mewa Nigerian Airforce 1. Okan Maja Maja 2. Eji N.S.O. (Nigerian Security Organisation) 3. Eta Assembly 4. Erin Senator 5. Maarun Parlementarian 6. Mefa Permanent secretary 7. Medje Speaker an'co 8. Medjo President 9. NSO 9. NSO 10. Mewa Leekansi o 1. Okan Daily Times 2. Eji New Nigeria 3. Eta Punch n'co 4. Erin Nigerian tribune 5. Maarun Reporter 6. Mefa Editor 7. Medje Secretary 8. Medjo Gbogbowon 9. NSO NSO 10. Mewa Inside these offices see some people who dey work some good people and some bad people who dem dey The good people na wahala he be for them an' the bad people na them dey do an this is we dey call who shaki shaki Shaki Shaki don't catch them Dem let make you dey looko Shaki Shaki don't catch them Him crooked Shaki Shaki don't catch them Anywhere you see them dey Shaki Shaki don't catch them Na back dem hand dem dey Shaki Shaki don't catch them Dem let make you dey look dem Shaki Shaki don't catch them Dem bendi Shaki Shaki don't catch them Chicken style bendin Shaki Shaki don't catch them Boy boy he bendin Shaki Shaki don't catch them Oga dey come, yes sir Shaki Shaki don't catch them Oga dey go, no sir Shaki Shaki don't catch them Give me the file, yes sir Shaki Shaki don't catch them That's not the file, no sir Shaki Shaki don't catch them Government can steal, yes sir Shaki Shaki don't catch them Government can k**, yes sir Shaki Shaki don't catch them Government Chicken Boy oh Shaki Shaki don't catch them