Falz - Soupé lyrics

Published

0 439 0

Falz - Soupé lyrics

Hehehehe Falz the bad guy Yemi Alade Shaydee on the single [Shaydee:] Baby Wey stand for corner Her body like say dem Carry you come from yonder Oh baby Wey stand for corner I dey mayan for you I dey craze for you [Falz:] I dey mad oh I dey craze oh I fit die on top your case oh E dey show I dey see for your face oh You go still be my sweet potato E be true I dey tire for the same old Girls wey dey come for the fame oh All the ones wey dey jump for the ego Dem no dey shame oh Dem be the same oh I dey like when you smile I dey wait oh E dey spark the plug in my brain oh Blood no dey flow for my vein oh You be angeli oh see you hail oh I dey craze oh I don pick date oh And I never even ask for your name oh I dey shake oh Na your shape oh I wan talk but liver dey fail oh [Yemi Alade:] I don tire to dey sit down for corner Dey wait for your love (Hey hey) See if I get up and I ask you for your number Would you give me your love (your love) Soupe My sweetie pepper soup You got me hot like a Soupe My sweetie banana Your body hot like a Soupe My sweetie pepper soup You make me hot like a Soupe My sweetie jollof rice Your body hot like a Soupe [Shaydee:] Baby Wey stand for corner Her body like say dem Carry you come from yonder Oh baby Wey stand for corner I dey mayan for you I dey craze for you [Falz:] I am captured by your stature I will search for everything you ask for And you didn't ask for Give you green pasture I dey see the bigger picture leave pa**port All these other boys tryna be your guy but Dem be co*kroach Wey the camphor Oma need real man to ni swag joh To ma love eh till the day of rapture If you gree for me I don hit jackpot Girl I'll get you back like Jazz pot I'm still wishing that you will give me one shot To take over your heart and be the landlord I no know whether the love e no true But you really make a n***a how to sow shoe Cause I no know how I go approach you If you know the kind trouble I dey go through [Yemi Alade:] I don tire to dey sit down for corner Dey wait for your love Hey hey See if I get up and I ask you for your number Would you give me your love (your love) [Yemi Alade:] Soupe My sweetie pepper soup You got me hot like a Soupe My sweetie banana Your body hot like a Soupe My sweetie pepper soup Naijalricszone.com You make me hot like a Soupe My sweetie jollof rice Your body hot like a Soupe [Shaydee:] Baby Wey stand for corner Her body like say dem Carry you come from yonder Oh baby Wey stand for corner I dey mayan for you I dey craze for you [Yemi Alade:] Soupe My sweetie pepper soup You got me hot like a Soupe My sweetie banana Your body hot like a Soupe My sweetie pepper soup You make me hot like a Soupe My sweetie jollof rice Your body hot like a Soupe [Shaydee:] Eh le le le Craze for you Mayan for you oh I dey craze for you Eh lele eh le eh I dey craze for you Mayan for you oh I dey craze for you I dey craze for you