Falz - Way lyrics

Featuring ,

Published

0 674 0

Falz - Way lyrics

[Hook/Chorus – Wande Coal] Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn Eni to mo way lo mowe, gbagbe No be everybody father lo kawe, lo kawe Awa lomo way way, way way Eni to mọ way lo mowe Awa lomo to mọ way Kowo ti pe kowo wole No be everybody wey go school lo mowe No be everybody wey go No be everybody know book E no mean say me I be fool Money dey me account like Don’t make me lose my cool If you give me, make you give me like If you give me, make you give me like [Verse 2 – Falz] Mo ti mope mi o smart lati cla** one Iwo nso oyinbo emi ń tabon And I got a F9 in Maths gan-an But I’m calculating hundred thousand “dollars” Wey you hustle for one year Me I made it on one endorsement Five point GP from the onset So you mean you still dey find employment? That be nonsense but I’m the dumbest Ta lo sọ bẹ? See the numbers I recorded at the concept Feel the pocket How you go dey ask me say wetin be budget? I’m insulted! [Hook/Chorus – Wande Coal] Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn Eni to mo way lo mowe gbagbe No be everybody father lo kawe, wa Awa lomo way way, way way Eni to mọ way lo mowe Awa lomo to mọ way Kowo ti pe kowo wole No be everybody wey go school lo mowe [Verse 2 – Falz No be everybody wey go school Who dey hustle na hin know the real way oo Everything we do is all about the ego Ogbeni check oo No be who score hundred percent oo Many men don make it at the ghetto And if you check, dem no pa** NECO “is that so?” No dey form say you get sense Na how you dey measure your intelligence? But we still no dey fit see the extent If you no dey get cheque, what’s the essence When boys no dey fit feel your presence? [Hook/Chorus – Wande Coal] Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn Eni to mo way lo mowe gbagbe No be everybody father lo kawe, wa Awa lomo way way, way way Eni to mọ way lo mowe Awa lomo to mọ way Kowo ti pe kowo wole No be everybody wey go school lo mowe