Falz - My Money lyrics

Featuring ,

Published

0 452 0

Falz - My Money lyrics

[Hook/Chorus – Falz] I don’t play with my money “Money, money” Ahn! I don’t play with my money “Money, money” gimme my money My friend pay me my money “Money, money” [Verse 1 – Falz] Ahn!! yeah Iwo fe ma poor kpelu owo ti mo loan eh Oti telay Shade, o ti gbe Fu Ronke Person wey dey owe money, oti fe ma show ge Better tell your girlfriend, oni gbese lon fe Telling me rubbish, taking me for novice You dey wan run think say I no go notice Brand endorsement, omo no story If you no get thirty milli, don’t phone me babe mi ma need some sugar, wetin I go give my That two hundred k wey you say make I take na money I go take buy suya You go still add like two zero I be yoruba boy but I’m too Igbo I go pay staff, I go shoot video calculate that you go see you are telling me story [Bridge – Falz] Pay me what you owe me Me I no go holla, no! we no be hommie Pay me what you owe me gimme my rabba You dey find Yawa Toba shora You go see wahala, no! we no be hommie Pay me what you owe me, me, me, me [Hook/Chorus – Falz] I don’t play with my money “Money, money” Ahn! I don’t play with my money “Money, money” gimme my money My friend pay me my money “Money, money” “I don’t play with my money” [Verse 2 – Terry Apala] Don’t tell me rubbish if you no get money Don’t mess with my talent if you no dey sorry Tell me something wey eti wan hear If is not making money, is not making sense Twenty million in a month Mo lofun show, mo shutdown gbogbo country wa gba I get money responsibility ti ma face ti ba ti sere tan Omo no be child’s play Many, many people don price me for kobo I no complain but still na hustle I no want make una pity me Gbogbo ya kpata le ma fo ri ko lasan ti ba ti arrive Mafun mi story Money wey you owe me, me I’m not joking I’m not laughing, I’m not kidding Fun mi lowo mi, Se you dey whine me [Hook/Chorus – Falz] I don’t play with my money “Money, money” Ahn! I don’t play with my money “Money, money” gimme my money My friend pay me my money “Money, money” “I don’t play with my money” [Verse 3 – Falz] Money I earned with sweat and blood Money I go rather go spend abroad If you don’t pay, please rest a**ured I will take action,I swear to God Still same Gee’s wey you hear before say I no dey play with any boy Knock, knock, knock, don’t get the door I fit come your house in the early morning Lies you feeding, so deceiving Don’t promise, you don’t know the meaning Hide and seeking and I know you’re dribbling Stop that Shyt, it’s so demeaning Dem man know that I’ve been busy Working in getting more cheese really Dem man ways is still sneaky dem man tryna dodge me Don’t gimme story [Bridge] Pay me what you owe me Me I no go holla, no! we no be hommie Pay me what you owe me Gimme my rabba, you dey yawa You go see wahala no! we no be hommie Pay me what you owe me, me, me [Outro – Falz] I don’t play with my money “Money, money Ahn! I don’t play with my money “Money, money” gimme my money My friend pay me my money “Money, money”