Falz - Alright lyrics

Featuring ,

Published

0 702 0

Falz - Alright lyrics

[Verse 1 – Burna Boy] Have got something on my mind, but you cannot tell nobody But you Gotta wait tonight, baby it’s just you and I Ride all through the night, hard to be feeling light Climb, baby hold my body, *** Me no like no problem for my life, you’na mean But am ready for everything am tonight And you know say I don’t wanna hurt nobody Don’t wanna tell a lie, hold on to your body [Chorus – Burna Boy] You know wetin cause am e mi lowa lara’e Tell your people dem make dem no para no Make you tell your mummy and your father You’d be alright, you’d be alright Run away, baby bami salo, anywhere you wanna go my baby kalo You’d be alright, you’d be alright Baby catch the feeling, catch the vibe You’d be alright, you’d be alright [Verse 2 – Falz] You go tell your mummy story, you go tell your daddy sorry We go need to run away, me I don dey plan the journey We fit to stop for Ghana, or maa start dey ja before my people start to holla Me I no fit stand the drama Just pack your load and wait for me in the backyard Awon araye ni pe dan dan ni, Yoruba But I don’t wanna hear that rubbish, don’t wanna hurt nobody Don’t leave a lie [Hook – Falz] Oro ife yi lo ka mi lara o, tell your people dem make dem no para no Make you tell your mummy and your father You’d be alright, you’d be alright Come run away, baby bami salo, anywhere you wanna go my baby kalo You’d be alright, you’d be alright Come catch the feeling, catch the vibe You’d be alright, you’d be alright [Verse 3 – Falz] Uncle Gate, bo’wa l’asiri, where we going ma bi mi Just lock the door bi boys quarter and leave the key for Rashidi Emi ko lo ma jiri, but I’d pick you up for like tiri You go meet me for that canteen to wa leyin’le mama chichi Sare sare, wa bami and make sure say nobody come to see Hope your daddy don’t k** me, but I know your mummy go call police But you are the one that told me, that am your one and only It’s that perfect love story [Chorus] You know wetin cause am e mi lowa lara’e Tell your people dem make dem no para Make you tell your mummy and your father You’d be alright, you’d be alright Run away, baby tete j’alo, joko si’nu motto je ka salo You’d be alright, you’d be alright Baby catch the feeling, catch the vibe You’d be alright, you’d be alright Run away, baby tete j’alo, joko si’nu motto je ka salo You’d be alright, you’d be alright Baby catch the feeling, catch the vibe You’d be alright, you’d be alright Oro ife yi lo ka mi lara o