Erigga - The Way Your Matter Be lyrics

Published

0 3389 0

Erigga - The Way Your Matter Be lyrics

Intro Erriga: (clears throat) that alright there! Normally I dey gbadun everything you get, everything you get see how you straight like pencil wey dey math set Too attractive, wetin your body Na Macbeth? I dey always make her laugh when I dey Facebook she say music or comedy, Erriga face one I too get sweet mouth, if Na lie kiss me Na ivy things go hold you, officer Kingston no just wan dag her, break your heart fly we fit enter malaga go relax with sly money big, e no tie me like who sign Ycee that punch line make her laugh stain my BYC Chorus (Erigga) swear down E get the way your matter be I twerk down E get the way your matter be swear down E get the way your matter be Anytime you dey around body dey kpakpa me (2x) Verse two (Erigga) you no second like clock wey the long hand break or any song I make your ikebe dey make men hala weke even jazzman dey hala ewo!! chineke!! Ask yourself chicken republic Na country? No Na!! Na where people take dey eat No blame me joor I wan jonze one kind but babe how you see am, my pick up line no fine?? if I stretch you like money wey squeeze you know say you light like breeze the love go increase you friends go decrease Abi you want make dem snatch me?? Answer with kiss Chorus (Erigga) swear down E get the way your matter be I twerk down E get the way your matter be swear down E get the way your matter be Anytime you dey around body dey kpakpa me (2x) Verse three(Erigga) Everything about you dey burst my sclero scatter my kumuji, tell me your skedo I like cripple de charge, go cover one side like congo defender, I no go play offside I fit give you the world but Na God get am where other people go stay abi you wan rent am?? Na joke I dey so babe no get am twisted like Ehiz dada, enemies father how people go hide your sugar give you salt even good morning fit bring how are you insult once again she say Erigga do comedy see your face, you even resemble bovi I tell am say I love you baby do your worst you no dey see look around me, it's two of us Money dey allow me let me be your purse she say u just want dey play oya true or false? Chorus (Erigga) swear down E get the way your matter be I twerk down E get the way your matter be swear down E get the way your matter be Anytime you dey around body dey kpakpa me (4x) Outtro it's Erigga, paperboy, waff town stand up *** Thanks Paul Kelvin for the lyrics