Efe - Warri lyrics

Featuring ,

Published

0 1186 0

Efe - Warri lyrics

[Intro – Olamide] Gbelo S’oun, S’oun, S’oun, S’oun “S’oun S’oun” Omi miko, miko miko miko Abi nedio, nedio, nedio, nedio Efe Money Money, money, money “Baddo” [Hook/Chorus – Olamide & Efe] Warri, Warri warri Them so hear am na Warri, Warri warri Them so hear am na Oya Warri, Warri warri Them so hear am na Warri “Dem dey mad?” Warri warri Them so hear am na Old Warri “Area!” New warri “Area!” Old money “Area!” New Money “Area!” Old Warri!!! “Area!” New warri!!! “Area!” Old money!!! “Area!” New Money “Area!” [Verse 1 – Efe] Baddo what’s up? They say we street, what’s up? We no sabi, what’s up? We still dey win, what’s up? Heh, See men Six months gone, how far na? Hehe Efe still dey shine, how far na my guy? Check my bank account, how far na? Omo my house still dey blood how far na? Warri we no dey ever dey carry last bad as e bad na to draw Do it legit Anywhere we surface Worry the place If you bring Uche face, we go scatter the face [Hook/Chorus – Olamide & Efe] Warri, Warri warri Them so hear am na Warri, Warri warri Them so hear am na Oya Warri, Warri warri Them so hear am na Warri “Dem dey mad?” Warri warri Them so hear am na Old Warri “Area!” New warri “Area!” Old money “Area!” New Money “Area!” Old Warri!!! “Area!” New warri!!! “Area!” Old money!!! “Area!” New Money “Area!” [verse 2 – Olamide] It’s a vibe, It’s a jam It’s a tune, We dey mad It’s a boo, It’s a bae It’s a crook, you dey craze We dey drop jam, e dey make sense As we enter them dey take fence I dey get DM’s from my ex’s Mi o de le DM pada la e shey dms F–k u, b-----d Elfantino master, lamba, disaster We dey f–k s--t up one time Hmmn!!! Abeg I cannot even shout Oh baby burst my brain and take all the money wey dey my account eh [Hook/Chorus – Olamide & Efe] Warri, Warri warri Them so hear am na Warri, Warri warri Them so hear am na Oya Warri, Warri warri Them so hear am na Warri “Dem dey mad?” Warri warri Them so hear am na Old Warri “Area!” New warri “Area!” Old money “Area!” New Money “Area!” Old Warri!!! “Area!” New warri!!! “Area!” Old money!!! “Area!” New Money “Area!” [Verse 3 – Efe] See mehn me na waffi and I’m proud I steady dey rep all my people for the town nothing go make me to make them dey frown As we dey fall out na so them go dey bow, bow From Alaka junction to Ekpa, how far? Egbudu number one gbudu number two, how far? Kpesu water side awo down town, how far? New garage Ese round about Jakpa, how far? Warri girls dey scent like fresh fish inside gbanga soup This song go dey sweet you die cos this song e be banger too [Hook/Chorus – Olamide & Efe] Warri, Warri warri Them so hear am na Warri, Warri warri Them so hear am na Oya Warri, Warri warri Them so hear am na Warri “Dem dey mad?” Warri warri Them so hear am na Old Warri “Area!” New warri “Area!” Old money “Area!” New Money “Area!” Old Warri!!! “Area!” New warri!!! “Area!” Old money!!! “Area!” New Money “Area!” [Outro] No be lies Baddo Is it my fault dey call me Efe? Young John the wicked, wicked, wicked producer Warri! Them must hear word na Them must hear word of God