Edem - Dedication lyrics

Featuring ,

Published

0 245 0

Edem - Dedication lyrics

[Intro] Rorororo we be romancing Lalalala you go like my thing Badman magnom Rorororo we be romancing Lalalala you go like my thing [Hook/Chorus] If you give your heart me eeeeyeah I go dedicate my life to you uuuyeah If you give your heart me eeeeyeah I go dedicate my life to you uuuyeah [Verse 1] I be junior Dangote Anything wey you want I go pay If I be dog you be my dompe Give me that fire magani soose I be junior Dangote Anything wey you want I go pay If I be dog you be my dompe Give me that fire magani soose Girl you came and you changed my life I wanna make you my wife I was a real badman Sake of you now I let that life Girl you came and you changed my life I wanna make you my wife I was a real badman Sake of you now I let that life, hoyimaa [Hook/Chorus] If you give your heart me eeeeyeah I go dedicate my life to you uuuyeah If you give your heart me eeeeyeah I go dedicate my life to you uuuyeah [Bridge] (x4) Make put a ring on your finger Girl make I take over [Verse 2] I had One Abena Two marrys and Sekina dey stay for DC Every girl come wanna taste me Dem say the boy be tasty Hey I no dey see dem sef Girl make you never dey stress You be my (?) Girl you be my taste That's why I dey pray pray pray Say God go keep you for me Only you dey fit setisfy me I love it when you knell and pray I dey pray pray pray Say God go keep you for me Only you dey fit setisfy me I love it when you knell and pray [Hook/Chorus] If you give your heart me eeeeyeah I go dedicate my life to you uuuyeah If you give your heart me eeeeyeah I go dedicate my life to you uuuyeah [Intro Repeated] Rorororo we be romancing Lalalala you go like my thing Rorororo we be romancing Lalalala you go like my thing [Bridge] (x4) Make put a ring on your finger Girl make I take over