E-kelly - Leg Over lyrics

Published

0 495 0

E-kelly - Leg Over lyrics

Zaggadat! ? Its Your Boy Eazi [Verse 1] My baby dey confuse me o with her bum bum Wey she get a guy wey dey send her money from London She dey see me like a Johnny just come When monkey dey work eh Baboon e just dey chop [Bridge] Me i go chop all the wash eh As long as you give me my portion Baby make you no dey rush eh Abeg make you treat me with caution Ah, ah ,aaahhh [Chorus] Leg Over My baby gimme leg over ahn ahn (Mxm) Hang Over E be she dey gimme hang over eh eh Leg Over My mama give me leg over eh eh Game over She dey come gimme game over [Verse 2] Eh eh I dey confuse oh oh oh I dey confuse When you turn around Baby you dey make i confuse ooo You Douala like a, a Cameroon You mesmerize the boy and baby make i confuse Commando you be commando You dey command the boy with overload Yeh yeh i no fit stand alone I must call my guy before rack dey hook [Bridge] Me i go chop all the wash eh As long as you give me my portion Baby make you no dey rush eh Abeg make you treat me with caution Ah, ah ,aaahhh [Chorus] Leg Over My baby gimme leg over ahn ahn (Mxm) Hang Over E be she dey gimme hang over eh eh Leg Over My mama give me leg over eh eh Game over She dey come gimme game over [Verse 3] Its Your Boy Eazi My baby dey distract me o with her bum bum Wey she get a guy wey dey send her money from London She dey see me like a Johnny just come When monkey dey work eh Baboon e just dey chop [Bridge] Me i go chop all the wash eh As long as you give me my portion Baby make you no dey rush eh Abeg make you treat me with caution Ah, ah ,aaahhh [Chorus] Leg Over My baby gimme leg over ahn ahn (Mxm) Hang Over E be she dey gimme hang over eh eh Leg Over My mama give me leg over eh eh Game over She dey come gimme game over [Outro] Eh eh I dey confuse oh oh oh I dey confuse When you turn around Baby you dey make i confuse ooo You Douala like a, a Cameroon You mesmerize the boy and baby make i confuse Commando you be commando You dey command the boy with overload Yeh yeh i no fit stand alone I must call my guy before rack dey hook