Young fela ooooo Ure yeeehiii Dusty yeye pemi wazpah yeee ahhhh Baby girl am falling for your love ooo Cox baby na u dy for my heart ooo Baby girl I no say u bad oooo You give me love I give you back oooo I call upon you you call upon me too Anything you need baby just tell me We go shayo till the morning yeyeyeye We go lavish all days baby Baby mi jowo magbo telegowon I wanna take you with me anywhere Am going baby nowhere Am going baby nowhere Am going baby nowhere am Am going baby nowhere Am going baby nowhere Am going baby nowhere am Yeye ahh yehi ye ahhhhh Cinderella Angelina my sugar sugar Omo girl I say make u no dy border I say no man put asunder Gbogbo oro ayewa dumebi be my lover I won dy call your number shebi na me sing verse 2 Our love no get part 2 I sing this song for you Se you know I fall for you ayanfe burst my brain she say make I sing again Kin konrin kajo mashere body sweet pass sugar cane For your love I fit to fight modetule she freestyle anything to make you smile Ajoke baby oya be my wife I won dy with you tonight and am gonna off the light Folake I go hold you tight omo girl make we dy alright Am going baby nowhere Am going baby nowhere Am going baby nowhere am Am going baby nowhere Am going baby nowhere Am going baby nowhere am Owawawa Baby mi (babe) Falling for you Falling oweeee Baby mi am falling for you you know that oo You go be mine forever I swear down baby Am going baby nowhere Am going baby nowhere Am going baby nowhere am Am going baby nowhere Am going baby nowhere Am going baby nowhere am (Get away)