Dremo - Zone Out Session lyrics

Published

0 1190 0

Dremo - Zone Out Session lyrics

Yes, yes y’all I go by the Code Name Dremo You already know what time it is And this is my Zone Out Session You already know what time it is Free Me TV No Terry G up in this b***h Yea yea yea yea yea It’s DMW baby o sa a mo? Am going in no interior Uh, urhh Flows mi ti n binu ju Hungry for fame and tasting two girls with the biggest B****** And want come dey gimme that German Juice Wonder about the brand new German Mercedes Drive am go meet my day 1 hommies Like “my nighhers, we made it we didn’t loose” Was at the background for a while In fact, mo pe n be My career no gree push Like pikin wey no want comot hin mama belle I still dey hot trynna stop me E ma pe n be We go tail for the game Lyrical terrorist wey dey keep like Osama bear-bear Hu, hu, huu and voodoo can’t bully you if you live to size Belittle when nighhers who stripple on my nisue size The David of our time But, no be story wey I go take kich you When I puzzle my flows around you Nobody wey go fit get the riddle If you’re on-top right now, then amma see you there There’s something you should think about of over the weekend It’s baby-mama told me when it’s raining and she’s really wet Like she scored against Milan She used the internet and download my photos And moan to that shiit She go download my videos and come to that shiit She go download my music Sing along to that shiit She ‘ont listen to nobody else Now she put me on repeat nighher, whuhh My music banging on the street, nighher, whuhh Everybody dey take my pics, nighher, whuhh When my fans tweet, I dey retweet, nighher, I sign autographs sotey, my ink finish, nighher, whuhh Two kind pish can’t run on this shiit Even if they good, am the only captain up in this b***h, whuhh F**k what all these nighhers think am trynna f**k hin b***h Am trynna stick my dick up in this b***h, whuhh Anytime wey them feature me, their manager go tell them they gat to go harder on the beats, whuhh Nobody say they no dey talented But, c’mon, it’s Dremo we talking about here That’s how it’s supposed to be Joko feregede k’o gbo nkan ti mo ba n so Sit back, relax, listen this one no be Dance Hall Ladies want dey do me like say I be occupation Ko si were, baby oya, si I demarcation Fresh jerseys black jeans on red cap on Emi ni boss, emi ni chief, emi ni capon Won p’emi l’handsome girls don’t want to act wrong Nitori mo ti fi fine boy sare chance won First they show fresh then they make up for me, ah Won ji I fun mi, like say them dey wake up for me, ah Nighher, no dey call me if it ain’t about the money Lady, no dey call me if you no wanna gimme punani, ah Shout out to the deat beats hating on the nighher Go collect NAFDAC number, make we kuku know say you legal Ain’t give a F I only do the money dance And if I no know say you no like me, then f**k you in advance See, everywhere I go, e be like say them dey owe me Cos’, them dey pay me respect Even people wey no know me Times wey I dey thirsty, won o fun mi l’omi Now that am the best thing, won p’emi l’hommy, yea Going out studio Awon boys ma a ju e s’ita la I se Outro O sa mo? Zone Out Free Me TV T’o ba feel me make una feel me They’re after me am on the run And this paper chasing after me Delivering and lyrically, am impeccable Be me is try to be the best Am incredible When it’s chaa time, I chaa all these other rappers In the mean time, am chilled, then am looking dapper All of my girls thick and big, with them bigi bakas So, chick can twerk get a shoe make a..