Dremo - Wonder lyrics

Featuring ,

Published

0 502 0

Dremo - Wonder lyrics

Ahn ahn ahhahhahhahh I still dey wonder I still dey wonder So many things to talk about Wonder why people get attention when they die Wonder why Stevie no dey see Wonder why people gaz dey struggle to survive Wonder why people be picking war over peace Wonder why people no fit love David and Wiz Wonder why guys judge a lady by physique And I wonder why ladies judge a n**** by his whip Wonder why you wanna bring another brother down All because you and a blogger wan trend Wonder why there are seven wonders in the universe But I still wonder why wonders shall never end And I still wonder why sometimes I cannot blend Still wonder why enemies pretend to be your friends Wonder why time is long and life is short And I wonder why I never buy Ferrari yet (Ayaya) Ahn ahn ahhahhahhahh I still dey wonder I still dey wonder Tell the people we are ready We bad and ready No go act shady Give them on a daily I dey think if some people sef dey wonder I dey wonder if some people sef dey think For this world ,the good ones die younger But the wicked ones are still breathing No be by wetin you deserve na by wetin you believe So I dey wonder why words make you bleed You don ever wonder why I no too get fans for Portugal Is because I cannot rap in Portuguese Make una wonder with me Why we getting killed by the police Why is there low job opportunities When emergency dey we no fit call the paramedic Still wonder wetin happen to Chime salt and Olu billie Wonder why a teenager go spend him school fees Wonder why you gotta be a rat cause of the cheese Wonder why person go steal my 30BG piece You a piece of sh*t ya bish If the shoe fits Ahn ahn ahhahhahhahh I still dey wonder I still dey wonder Tell the people we are ready We bad and ready Don't go act shady Give them on a daily