Dremo - Shayo lyrics

Featuring , ,

Published

0 1076 0

Dremo - Shayo lyrics

[Intro] Hey, yea, check, check Falz the Bahd Guy in the building Hunn, tiger, update, update Lua! [Verse 1 – CHINKO EKUN] Shayo na the best thing I know one girlfriend Her name na Khalifa Every girl for the hood Na hin be the Diva The reason na because say she dey date star Any time wey fight, for the pain is the kanstar The babe too dey form o T’o ba so pe ‘ma lo wa o’ Na that time she go come o Ti n ba l’owo, when I no get much o If she come my house, she no go allow me to touch Mo ma a kigbe ‘oh my gosh’ Omo yen baje gan T’o ba ya’gbe, ko ni flush o She go follow man inside Porsche I no fit complain Carpenter mi o le f’eyin yo iso Abeg, who go save me? The girl don enslave me Shayo na my saviour For this girl misbehaviour Shayo na the best thing [Pre Hook/Chorus – CHINKO EKUN] If your life don dey scatter Because you no get money (Hey, sagada, hey) Your girlfriends dey hater (Yeh oo) Na problem don dey plenty You know the way forward? [Hook/Chorus – CHINKO EKUN] Shayo (Shayooo) I tell you make you Shayo (Shayoooo) I tell you make you Shayo (Shayoooo) Shayo no dey disappoint person (Shayooooo) I tell you make you Shayo (Shayooooo) Shayo (Shayooooo) I tell you make you Shayo (Shayo!) Shayo no dey disappoint person (Shayoooo) [Verse 2 – DREMO] Code Name – Dremo Nothing can go better when you’ drunk The same goes and for the pain and the worry Mo wo mirror, am looking like a 2004 kid But, I swear, you’ looking like you’ in your early 40s They say make I no too dey drink Oga, which one? Even for Chemistry, alcohol na solution Ki ni n se o? Make I enter center, bi I Muson She say make I no touch am You’ll be searching for mu’ n sin o n (I wonder) What’s up? She talk say ‘am fine o, am fine o’ Comot clothe, she talk say ‘am shy o, am shy o’ I come tell her say, I dey bring another person here It’s a three -some, me, you, and Jack Daniel Emi ati Chinko jo o Chinko, eyes’ low Baby t’o wo pink ni mo bi I pe I go batch o O da bi I Calo Rozzi ati Coda She dey whine slow Gimme all the posi in the club Me, I want show Yea, yea, yea [Pre Hook/Chorus – CHINKO EKUN] If your life don dey scatter (Lua!) (Hey) Because you no get money (Hey, sagada, hey) Your girlfriends dey hater (Hey oo) Na problem don dey plenty You know the way forward? [Hook/Chorus – CHINKO EKUN] Shayo (Shayooo) I tell you make you Shayo (Shayoooo) I tell you make you Shayo (Shayoooo) (Yeah, check) Shayo no dey disappoint person (Shayooooo) I tell you make you Shayo (Shayooooo) (Fall the Bahd Guy in the building) Shayo (Shayooooo) I tell you make you Shayo (Shayo!) Shayo no dey disappoint person (Shayoooo) [Verse 3 – FALZ] Shayo no dey disappoint Although, brother, Shayo na ba*tard o (Such a ba*tard) Last time I indulged in some hot drink I spend ma last card o (Everything) They warned me, I never answered I told them ‘I like when I am pampered’ When them come ask me if I need Fanta I said ‘national anthem is three stanza’ (What is that?) Yea! I dey see five star I dey think say my car, e be big panka I dey see LASTMA I dey kee Sandra I dey tell people say ‘I go beat bouncer’ And na my guys complicate the matter Three XO, I was a disaster See this my story, e get many chapter But, I no really know wetin happen after [Pre Hook/Chorus – CHINKO EKUN] If your life don dey scatter (Hey) Because you no get money (Hey, sagada, hey) Your girlfriends dey hater (Hey oo) Na problem don dey plenty Shayo na the best thing [Verse 4 – CHINKO EKUN] Hmmm, if you are in any situation And, hmmm, if things have tire you If life have tire you My brother, just go to a bar Or go to a beer parlour And just, hmmm You just have to Shayo (Shayooooo) DRINK RESPONSIBLY, my brother (Shayoooo) Don’t drink like, like a mad man (Shayoooo) Just drink like as if, you have sense (Shayooooo) Even when you don’t have sense Just pretend as if you have sense, you know Ngwannu? (Shayooooo) This life does not have second half Don’t drink too much, okay? (Shayooooo) My name is Chinko Ekun God bless you!