Dremo - Fix Up Your Bank Account lyrics

Published

0 402 0

Dremo - Fix Up Your Bank Account lyrics

you rappers should fix up your life you wise you rappers should stop singing molest lyrics on your tracks solomzy advise forget about d culture and think about the music casbah if you get bar and u no get ba** omo na casbah ogbeni clock say I sabi say I sabi rap but naija no too gbadu rap dy all just wanna dance in d club close eye biti eni ton gbadura so, no go follow wrong direction follow person wey dy carry map yah emi na feni 30billion for d account