Dremo - Ali Don Pay lyrics

Featuring ,

Published

0 492 0

Dremo - Ali Don Pay lyrics

[Intro] Luish Ali Don Pay Code Name… Badder man Trey Tiny Dremo! [Verse 1] I don dey grind, since ’99 They pray for mine dema dreams are mine I still dey rap just want to sing You want to take wetin you bring? Suddenly suddenly, Oluwa bless And, they calling me And all these girls that be dulling me I dey give am, she beg me, say (cum in me) Ah, ah Alubarika, for me, and my n**hers Pull up in a bima Swagger like Mabilla [Hook/Chorus] Ali Don Pay Ali Don Pay Call all my guys dem, to pop Roze We go shut down the town We go cause gobe The way that you whine Me say (ah, mo gbe) Ali Don Pay Ali Don Pay Call all my guys dem, to pop Roze We go shut down the town We go cause gobe The way that you whine Me say (ah, mo gbe) Rappar wey dey sing song The way that you whine Me say (ah, mo gbe) Eh, eh rapper wey dey sing song, eh Ali Don Pay Ali Don Pay, eh, eh, eh, ehh Don Pay! Ali Don Pay [Verse 2 – Dremo] Career n gbona o tu n bubble bi Jacuzzi All invitation card na VVIP Se mo le so pe mo ti l’enu bi Jay-Z? Tori pe won fun emi ati bae mi ni blue IV Update vevo update update Alert o ni pe wo’le, e wa at alert Only the strongest can resip You cannot be compared with Bill Gates You never reach taro fire your yanch Because Ali Don Pay pocket wey pa** Muhammed Ali punch Back in the days, when we always dey drink Ponche Gra** 2 Grace awa ti upgrade, dey drink Donpe Update update oya, Freeman, update dosai Expect the unexpected from the New School boys (Rented the benz rest take as am reckless) So, mo le j’oju e You no too dey important like a pendant to a necklace [Trey T] Suddenly suddenly, Oluwa bless And, they calling me And all these girls that be dulling me I dey give am, she beg me, say (come in me) Ah, ah Alubarika, (suddenly), for me, and my n**hers (Ah be calling me) pull up in a bima (And be dulling me) Swagger like Mabilla [Hook/Chorus] Ali Don Pay Ali Don Pay Call all my guys dem, to pop Roze We go shut down the town We go cause gobe The way that you whine Me say (ah, mo gbe) Ali Don Pay Ali Don Pay Call all my guys dem, to pop Roze We go shut down the town We go cause gobe The way that you whine Me say (ah, mo gbe) Rappar wey dey sing song The way that you whine Me say (ah, mo gbe) Eh, eh rapper wey dey sing song, eh Ali Don Pay Ali Don Pay, eh, eh, eh, ehh Don Pay! Ali Don Pay [Freestyle] Ihh mo n gb’owo oh Everyday I dey grind, I dey party, and shayoo When owu dey blow me None of these girls dem know me Marcos, you know the story Though, I still dey give God the glory When owu dey blow me None of these girls dem know me Dremo, you know the story Though, I still dey give God the glory