Dr SID - Up To Something lyrics

Featuring , ,

Published

0 265 0

Dr SID - Up To Something lyrics

[Verse 1 – Don Jazzy] Up to something, no be small thing Check my melody stop the dulling Back to my baby, wait am coming Me and iyanya we up to something Up to some boku, richie richie noni Bigger than mavin, no be forming Dem dey feel me from ogogo maiko Down to ilesha, kulu they are calling If na for money, we get am plenty Ask me for money whenever you see me Una reason, when dey go dey feel me And dem go dey twale, when dey see me for tv [Pre Hook/Chorus] Oh oh oh, who do this thing whe dey make dem say Oh oh oh, who give dem something whe dey make dem say You know we get the master plan, to make the money pile up Look what you made me do You know say we never drop, we multiply Look what you made me do [Hook/Chorus] Up to something, no be small thing Bank is calling, money piling This na sure thing, we are balling So exciting, wanne nwatago [Verse 2 – Iyanya] Some people just dey make mouth For their money nah bundle We no dey see am at all o We get mula, but we cant shout Na why your baby dey call o No mercy, we still dey burning We no dey force, we still running We call shots, keep one hundred And go tell your bank to come borrow money And tell your sister to come jolly Dont (?) if you aint gat money Pay my dues, we only pay cash only Out of the road, so we steping at the jet Everybody feeling good, giving glory to the most high D money long, so we burn to the sundown Na celebration, we dey pop the whole night Some people dey just dey hate turn off we light But you know for mavin no shaking [Pre Hook/Chorus] Oh oh oh, who do this thing whe dey make dem say Oh oh oh, who give dem something whe dey make dem say You know we get the master plan, to make the money pile up Look what you made me do You know say we never drop, we multiply Look what you made me do [Hook/Chorus] Up to something, no be small thing Bank is calling, money piling This na sure thing, we are balling So exciting, wanne nwatago [Verse 3 – Dr Sid] No time for no dulling all the way up Plenty doti feat to casue you plenty hold up As you can see Don Jazzy gat me turned up And nothing can stop me am all the way up To Duban, i’d be running every city All the fine girls, dem dey ring it now we sell it Hot stuff, na we ogbona felifeli And if you hear the base, feel the (?) Its been a long time coming no be moi moi When you hear the music keep trending, no be moi moi Money stacked up to the ceiling, no be moi moi You making us our rules, when we dey spending no be moi moi The people sweating, dey feel the heating We in the kitchen, someting cooking No baking soda, the game is over Something untop wanne nwatago [Pre Hook/Chorus] Oh oh oh, who do this thing whe dey make dem say Oh oh oh, who give dem something whe dey make dem say You know we get the master plan, to make the money pile up Look what you made me do You know say we never drop, we multiply Look what you made me do [Hook/Chorus] Up to something, no be small thing Bank is calling, money piling This na sure thing, we are balling So exciting, wanne nwatago