Dr SID - Open And Close lyrics

Published

0 207 0

Dr SID - Open And Close lyrics

The truth of the matter is In life When one door closes Another one opens That’s how life is Close open Close open Oh yeah Oh yeah Oh yeah Give them open and close Give them Give them open and close Give them open and close Give them Give them open and close Give them open and close Give them Give them open and close Give them open and close Give them Give them open and close For where bum bum dey You be number one with the bum bum bae Everyday on the gram girl you just dey slay Wetin you want baby I go pay With no delay Ifeoma The way you make your body move The way you make your body move You be controller No body photocopy you No body photocopy you Original like genesis (Genesis) Girl I don dey manya from the genesis (Genesis o) can we be friends not enemies (Enemies) I pray for you no nemesis (nemesis o) Ifeoma The way you make your body move The way you make your body move You be controller No body photocopy you No body photocopy you Anytime you give dem open and close Give them Give them open and close (bubble) Give them open and close Give them Give them open and close (shake it o) Give them open and close Give them Give them open and close (go down now) Give them open and close Give them Give them open and close When waka pa** na trouble Who dey complain give dem double Girl on this side we dey bubble You be pepper dem gang Dem go humble Tell me where you dey go so Every time you pa** na go slow Baby no time for e don do You be pepper dem gang Dem go humble Original like genesis (genesis) Girl I don dey manya from the genesis (genesis o) can we be friends not enemies (enemies) I pray for you no nemesis (nemesis o) Ifeoma The way you make your body move The way you make your body move You be controller No body photocopy you No body photocopy you Anytime you give dem open and close Give them Give them open and close (bubble) Give them open and close Give them Give them open and close (shake it o) Give them open and close Give them give them open and close (Go down now) Give them open and close Give them give them open and close All eyes on you All eyes on you O baby show them The way you move The way you move Baby control them It is bigger than Your backside is bigger than I like that when you jiggy down Now come rock with a biggie man Oya baby give dem open and close Give them Give them open and close (bubble) Give them open and close Give them Give them open and close (shake it o) Give them open and close Give them give them open and close (Go down now) Give them open and close Give them give them open and close Open and close Open open open and close Open and close Open open open and close Open and close close close clo clo close Open and close Open open open and close