Dr SID - Jen Simi lyrics

Published

0 228 0

Dr SID - Jen Simi lyrics

Eh eh, ah ah oh na na (Dr, Dr Sid, Don Jazzy on the beat) Fatty bum bum, bum bum Sho fe pa mi? Jensimi, rara jensimi sho fe pa mi o jensimi Sisi lepa, lepa, sho ran eh ni? Jensimi, jensimi sho fe pa mi o jensimi Gbogbo Manchester, pelu Arsenal, Jensimi, rara jensimi, sho fe pa mi o jensimi Olomoge, (ye ye ye o o o) Jensimi, jensimi, sho fe pa mi o jensimi I dey watch you as you dey shake, I dey look you as you dey roll If you k** me, e go make you If dey post am, dey go get you This your whining, omo na a**ault E remain small, you go summersault You dey k** me when you dey control Waiter bring me paracetamol Hey! Oya half time, half time o make i rest I cannot try and come and go and k** myself Oya half time, half time o make i rest I cannot try and come and go and k** myself Fatty bum bum, bum bum Sho fe pa mi? Jensimi, rara jensimi sho fe pa mi o jensimi Sisi lepa, lepa, sho ran eh ni? Jensimi, jensimi sho fe pa mi o jensimi Gbogbo Manchester, pelu Arsenal, Jensimi, rara jensimi, sho fe pa mi o jensimi Olomoge, (ye ye ye o o o) Jensimi, jensimi, sho fe pa mi o jensimi This your engine no need petrol Even na fuel scarcity dey go Johnny just come, Johnny must go Ngbo wizkid come take your Caro This one dey fire pa** ferrari chai mogbe This one dey fire pa** bugatti Hey! Oya half time, half time o make i rest I cannot try and come and go and k** myself I no be machine, o girl i no be machine I no be machine, o girl i no be machine Fatty bum bum, bum bum Sho fe pa mi? Jensimi, rara jensimi sho fe pa mi o jensimi Sisi lepa, lepa, sho ran eh ni? Jensimi, jensimi sho fe pa mi o jensimi Gbogbo Manchester, pelu Arsenal, Jensimi, rara jensimi, sho fe pa mi o jensimi Olomoge, (ye ye ye o o o) Jensimi, jensimi, sho fe pa mi o jensimi