D'Prince (SMD) - Take Banana lyrics

Published

0 267 0

D'Prince (SMD) - Take Banana lyrics

Code name: D' Prince Mavin Activated How many things e go take till you know How many things e go do till you know How many days e go take till you know Hey! Hey!! You know Take Banana till you go yo 1 Mo ti n ri Americana wonder She feeling the love wonder The way she dey whine am dey leave me no choice Omo as I dey go I call her number Without hesitating, without meditating her mummy I pull up aside her bumper She k**ing (6)x the girls dem oooo I'm willing to go down there Then then She whispers to me D' Prince is here Then I pulled her closer closer Take Banana till you go yo 2 The truth is bitter Can't deny the feeling is sweeter Hennnnn I didn't din dull it She gan gan gan she didn't din dull it She Den den den den backed upon it Den den den na watz upon it God damn it See as this girl dey make me commit Den den den she keeps on coming Wi wi wi witout no forming Den den den den den she whispers to me say say wetin I geh geh geh geh get I pulled her closer closer Know wetin I get Take Banana till you go yo